Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
I don dai ๐๐๐๐๐๐
119,990 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce โขvia X (Twitter)
9 Yorum

Even this man sef feel the lie, but he no fit do anything; e no consign am๐๐

There are many m@d people in that lagos most of them are not just roaming yet ๐ ๐

Basira Ifffa catch that your mouth Low budget lagatha ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na that man for back make me laugh pass. E shock am! 300 thousand dollars to look like a man ?

She meant to say $300 not $300,000

I don talk am and I go still talk am again Una sure say Gtco fashion show na for normal people???

People go just open mouth wa mention any amount wey enter their mouth, Ewu ofia. ๐๐คฃ๐คฃ๐๐

$300 dollar for that akisa ๐

I promise you say this one no know how much be 300k dollars ๐.
Benzer Videolar
I don tire for dis Lekki ๐๐๐๐๐ญ
Asorock Comedian
306,991 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce
