Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I don finally accept, school no be scam 😭😂
9 Kommentare

500 level I swear schooo na scam 😂😂

Money well wasted!

This girl na olodo 😂😂

But na school she dey na... den no dey teach all these ones for school na. This is a case of education without exposure. She might even be one of d best academically in her class.

This is more like exposure, nobody taught us in school that “shout out” was to say hello to someone. Shout out is to scream out according to school.

How I wan take explain say na me bring dis content come twitter when my mutuals no let ham bang hiss🚶♀️🚶♀️🚶♀️

Gave me a good laugh to be honest😂😂😂 but i wont believe this is not staged😂

E get some wordings wey dem no go teach u for class room na online or street u go dey learn am

The guy even give am clue 🤷♂️ like shout out ,appreciate them 😒😂 but you sha insist say you wan sound like Ewure 😂 she goat 🐐
