正在加载视频...
视频加载失败
I fear this society now. Omo
11 条评论

Omo… money dey wer money dey

At this point, the government agreed we are not passing through anything. In fact the country is forward 😀

Na this Egbon I fear if He catch Egungun outside 🏃🏾♂️🏃🏾♂️🏃🏾♂️🏃🏾♂️

Just get money for this life

They just keep getting more extreme.

Gentle reminder… 👇🏾

Useless society, every wealthy man wants to be a celebrity now, want to be caught on tape showcasing wealth. Other nations have wealthy men seeking for means to make their nation better. Our own na to build big fence & carry battalion of security go spray money dey sweet us

🏋🏾♂️❤️ Egungun na express you dey go.

Truly, money na water for this side 🥶

I had to stop watching. I got intimidated.

I Dey look for pésin wey go gimme 50k business loan I no ṣee... Our heads are different o 😂😂🤣
