正在加载视频...
视频加载失败
Omo, see wetin society cause 🤦🏽♂️
34 条评论

This thing no funny ooo cause even if you mean no harm dem fit still find one allegation put for your head say na wetin u do that small pikin omo e better as he leave am there

Avoid situation wey na only God be your witness 🧏

Simple logic you could just take two chairs from inside the house Keep em outside, leave your door open and sit out with the little girl When you’re outside, you engage in a conversation “What class are you again?” “What was your position last term” “Me I used to carry first when I was in your class o” “ Oya what is a noun?” No matter the age of this child, when her mumsi comes back home and probably see you guys outside, she’s unconsciously going to put an ear to listen to what her child is talking with you as an adult. She may not get a full message, then she’ll ask her daughter when they’re inside. “I hope you did not disturb brother o?” The small child being a small child will say “No mummy” Las las the mum would be tempted to ask her what was brother telling you (mind you this is parental peristalsis aka mildly involuntary) At the end of the day, the mother would realise you played your part in being an educational figure to that child even in that short period of time your were left to take care of the child. Pushing the child out that way creates an unconscious mindset on that child, making her question why brother is acting weird….yes the chill is observant and that’s because she’s also human. Let’s not allow how the world defines actions make us forget how to be very logical, it’s what makes you stand out in this world.

He no want miss the next world cup 😂😂

Lock your door my bro throw the key comot 😭 Na demon Dey outside

People don’t realize how bad this is, if the girl goes missing they’ll say “why didn’t you keep her with you” ignoring the fact that he just don’t want to end up in “God is my witness” situation

Sharp guy, before them go say something do one thing

Before you commot ehh Lamine Yamal for dun turn coach

Few months ago And na even small boy dem accuse am say e dey molest Make e kum be say na girl😅 The guy did the right thing ooo Make u no enter situation wey na only God be ur witness

The young girl will feel bad and confused by that act. But she'll understand when she's mature

@WarriWeirdo That’s what feminism and the society wants. Be harsh to kids and women to avoid being falsely accused. So sad.

I like as the guy use hin brain. Keep it up. The mum that left her child alone that time of the day what was she thinking, what if she wants to set the guy up sef. It’s late already and she left her alone at night? She can stay alone true true, Kudos bro

Make them no beat you to d&ath too o😂😂

It's better to be wicked and stay safe than been nice end up in kirikiri..

"You can stay alone" 🤣🤣

Make your story no turn history

I too like as you even do video sef cause dem go too lie say one thing one thing happen, fit be the mama one set you up sef, stay on guard kings 🤴

Did Uncle touch you? Small pikin go say yes And na when he take push her go back oooo But area no go hear that one, them go don first use 2by2 shift uncle neck

Na so 1 woman way carry 2 children for bus say make I help her carry her daughter for leg na so I tell her I would rather carry her son who is much older. When she alighted the people behind me was talking in yoruba that I was smart for carrying the boy instead.

I remember when I dey Bayelsa, Like 4 teenage girls dey my compound, I no dey follow any of them smile atall plus they don’t even greet me so it even made things better for me. Even the girl wey be adult in the compound I no follow am play atall. Self respect is key.

“I can’t leave my daughter alone with my husband” Do you think a neighbor will be spared, even shaking hands with females or side hugs, is a No No.

kudos brother,just last week a man was killed by his neighbour because he suspected he was playing funny with his daughter..

Choose yourself first, nothing consign with say she go feel bad. Last last she go dey alright 👍

This is where wisdom comes in actually tho….if I was the guy ehn, I will actually allow her in, I will give her my iPad to watch cartoon while I come outside myself to wait for the mom, I will make sure the mom meets me outside and the daughter inside

If e reach your turn Escort her inside hun

You get Brain Oo you for miss like 4 World Cup before you get released 💔😂

Some of these kids have been taught how to be pathological liars by their mothers. He did the right thing by also recording a video for evidence. Trust nobody.

If to say he allow the pikin enter he house then post am, you for see one idiot for comment Dey say hope you nor touch am. E good as you send her back.

You dodged a bullet chairman , simple . May we not be in situations where God is our ONLY witness

Baba for miss 17 World Cup

Except you know both father and mother very well and they know and trust you too, no allow that kid inside, even little boys too

I no blame you brotherly man gat dey on guide 24/7 or else dem put wetin no be your on top your head........the parent suppose carry am anywhere dem dey go

Even if the pikin na boy once you enter my compound or room asap na outside I Dey carry you go back or make I carry you go give your mama,9ja don hard pass make you love your neighbor pikin like yours

Omor make she go outside abeg o
