Video yรผkleniyor...

Video Yรผklenemedi

I feel like crying ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

121,816 gรถrรผntรผleme โ€ข 9 ay รถnce โ€ขvia X (Twitter)

34 Yorum

Ada Owerri ๐Ÿค profil fotoฤŸrafฤฑ
Ada Owerri ๐Ÿค9 ay รถnce

The way you take dress, they go just know say you no sabi play๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Auslyn profil fotoฤŸrafฤฑ
Auslyn9 ay รถnce

Make only me form set? You go stop am oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

THE CREATOR profil fotoฤŸrafฤฑ
THE CREATOR9 ay รถnce

That winger wey dey your back you suppose deck am for eye

Cyril Botu profil fotoฤŸrafฤฑ
Cyril Botu9 ay รถnce

Things don spoil Who get ball before na automatic "I 1"

JERRY profil fotoฤŸrafฤฑ
JERRY9 ay รถnce

"Don't come close to me" ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

MohitoLewis profil fotoฤŸrafฤฑ
MohitoLewis9 ay รถnce

Them sabi dress full kit come Field

Emmanuel Adonis profil fotoฤŸrafฤฑ
Emmanuel Adonis9 ay รถnce

Go pass your ball for house jhare Which kind thing๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Steinsznโ™‘ profil fotoฤŸrafฤฑ
Steinsznโ™‘9 ay รถnce

Make owner of ball no play ball keh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

GP profil fotoฤŸrafฤฑ
GP9 ay รถnce

Don't close to me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Blessing๐ŸŒธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Blessing๐ŸŒธ9 ay รถnce

If nah me if them near me I go blow person for eyes ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Emaculux profil fotoฤŸrafฤฑ
Emaculux9 ay รถnce

See mind games ๐Ÿ™†๐Ÿ™†๐Ÿ™† owner of ball no dey starting XI? Una never don ready to play ball

Abdul-Fatai (Omo Oshodi) profil fotoฤŸrafฤฑ
Abdul-Fatai (Omo Oshodi)9 ay รถnce

Nobody Victor Osimhen:

Salmลn๐ŸŒ๏ธ. profil fotoฤŸrafฤฑ
Salmลn๐ŸŒ๏ธ.9 ay รถnce

Imagine say this guy go use "Don't let me nod you ๐Ÿ˜ญ for the video"

king kenny Lion (ร€gรบ) ๐Ÿ—ฏ๐ŸŒŽ๐Ÿคด๐Ÿผ profil fotoฤŸrafฤฑ
king kenny Lion (ร€gรบ) ๐Ÿ—ฏ๐ŸŒŽ๐Ÿคด๐Ÿผ9 ay รถnce

It's not possible, person way get ball dey first choose set. He be like una no wan play ball. ๐Ÿ˜‚

DareBD profil fotoฤŸrafฤฑ
DareBD9 ay รถnce

Na how u flee from the scene dey muzz me ๐Ÿ˜‚

Dee profil fotoฤŸrafฤฑ
Dee9 ay รถnce

With your own ball o,them still bench you๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ’”

๐Ÿ‘ค profil fotoฤŸrafฤฑ
๐Ÿ‘ค9 ay รถnce

On a daily basis,at some point I thought I had a mark on my forehead that scared them away cuz I was actually good but so much flair ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Thoughtsoutloud profil fotoฤŸrafฤฑ
Thoughtsoutloud9 ay รถnce

Dem dey ment!!!

larho profil fotoฤŸrafฤฑ
larho9 ay รถnce

Come nah ๐Ÿ˜…, your dress don show say you no sabi play anything

Viktor profil fotoฤŸrafฤฑ
Viktor9 ay รถnce

You no chose who carry ball as how

Ehisnaruto ๐Ÿ”ดโšช profil fotoฤŸrafฤฑ
Ehisnaruto ๐Ÿ”ดโšช9 ay รถnce

Na who get ball suppose choose first set

* profil fotoฤŸrafฤฑ
*9 ay รถnce

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Charmzy profil fotoฤŸrafฤฑ
Charmzy9 ay รถnce

Youโ€™re so lucky if youโ€™ve never experienced this betrayal ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

๐Ÿ…ฑ๏ธigstepper profil fotoฤŸrafฤฑ
๐Ÿ…ฑ๏ธigstepper9 ay รถnce

This thing the happen on the low ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” them don run me twice for better pitches. Favoritism and nepotism even for sport lol. Bro itโ€™s painful till them see say you sabi them go come the regret

Timfon profil fotoฤŸrafฤฑ
Timfon9 ay รถnce

I wish say bonke collect you ball first before them start to choose players, you for too cry

Toni stark profil fotoฤŸrafฤฑ
Toni stark9 ay รถnce

No be really ball e happen with but that turn for training one guy that year they come with full kit shin guard every thing but if set start , dem no Dey chose am ๐Ÿ˜† The ones wen Dey chose wen no get ki go kun Dey borrow the list wen the guy wear come pitch , 1 ,1 even jersey ๐Ÿ˜†

Asher ๐“ƒฅ profil fotoฤŸrafฤฑ
Asher ๐“ƒฅ9 ay รถnce

Why dem no wan choose person wey bring ball? ๐Ÿ˜‚

Founding Father ( ijawboi) ๐ŸŒฟ ๐Ÿ•Š๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Founding Father ( ijawboi) ๐ŸŒฟ ๐Ÿ•Š๏ธ9 ay รถnce

All of dem Dey mad. Dem no born you well not to Choose me first

JOZI๐Ÿฅถ profil fotoฤŸrafฤฑ
JOZI๐Ÿฅถ9 ay รถnce

Dem no know say na person wey bring ball na him dey first choose??๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Na him be i1 na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

442 FOOTBALL profil fotoฤŸrafฤฑ
442 FOOTBALL9 ay รถnce

So make I drop ball for una. oya near me nah..

Bonibo profil fotoฤŸrafฤฑ
Bonibo9 ay รถnce

Una no try oo๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

justarandomgirlll profil fotoฤŸrafฤฑ
justarandomgirlll9 ay รถnce

I remember watching my hostel boys play and I'm always wondering why the person brings ball gets mad if he isn't teamed up๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, because I do feel her can just wait for the next set๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

sin jay profil fotoฤŸrafฤฑ
sin jay9 ay รถnce

@_y3maya Dem Neva beat u collect ball before Abi ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Imo Utuk profil fotoฤŸrafฤฑ
Imo Utuk9 ay รถnce

Guy na F-line park be this?

Benzer Videolar