Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I go like play this game ooo 🤭
46,015 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

they nearly cheat the white guy for here but game no dey lie, he won fat mf didn’t move, doesn’t matter

Omo the guy on white dy turkey starved oh 😭 jus dy go back to bone

There will always be one unfortunate person sha 😄😂

Them just dey share siliva

Man took it personal after the first guy almost finished the two turkey 😂

@MaziEMPIRE They should pity the guy on cap na 😂😂

Omooo no Dey learn for Stevi side 😂😂😂

That guy on white Dey hungry die 😂😂😂😂

@Federalboy32

That boy on white is a fool

Omo that last part day hit like mad 😂😂 Ope oooo 😂😂😂😂😂😂

That boy really like turkey sha.

See as turkey strong😭 Them suppose close down the restaurant

Pogba no see anything chop 😂😂😂

Wetin bone do dis guy sef

@CHULLY1010 🙆🏾♀️😂😂😂

He drank that shawarma 😂

This play sweet oo I don laugh tire 😭

Lol

Very funny 😄

Pogba no even calm down 😅

I love this game 😭

No be NONSO dey front so 😅😅

God I thank you o😂

@OhenebaMi

The guy in black don too suffer

Na guy wey wear face cap wan cry 😂😂😂 Nothing for him

That guy for black don suffer 😭😭

Na bone that guy dey find

🤣🤣🤣🤣

@CHULLY1010 the guy on black singlet no get luck atall 😂😂

@CHULLY1010 You go buy food ?

That guy at the front 😌

You guys should've been just 3 persons. That way, there'd always be a winner 🏆 Nive game tho
Benzer Videolar
Sensitive content
Koyin and Isabella 🤭🤭🤭 the moans no be child’s play ooo 🤣🤣🤣 #BBNaija
Yayira Verdy
200,850 görüntüleme • 1 yıl önce
