Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I go reach everybody ‘no rush

70,660 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Cars o’clock by Dixon Autos🚘💨🇺🇸
Cars o’clock by Dixon Autos🚘💨🇺🇸vor 5 Tagen

For Something wey Smart Bm don Vandalize?? No put me for talk abeg

Profilbild von ADE🤭♥️🐅
ADE🤭♥️🐅vor 5 Tagen

Get me a car before you talk to me

Profilbild von Victor Opeyemi
Victor Opeyemivor 5 Tagen

@DixonAutos Na ade cause am if no be that mumu boy who be this one to Dey make such statement look here you don first finish university your parents failed you They are very useless if your papa guide this kind statement no suppose come from your mouth but your parents are failures.

Profilbild von Cars o’clock by Dixon Autos🚘💨🇺🇸
Cars o’clock by Dixon Autos🚘💨🇺🇸vor 5 Tagen

@ADEtiger0 Hmmm 🤔

Profilbild von Legacy
Legacyvor 6 Tagen

All this tiktok boys don day open twitter account

Profilbild von AELOTTA
AELOTTAvor 6 Tagen

Who do you like between shoday and magix be honest let’s know now

Profilbild von ADE🤭♥️🐅
ADE🤭♥️🐅vor 5 Tagen

All

Profilbild von 卄乇几尺ㄚ ㄖ丂卄卂 🦅🩵
卄乇几尺ㄚ ㄖ丂卄卂 🦅🩵vor 6 Tagen

You wey post RIP now now you don dey dance body sesese 😞

Profilbild von ADE🤭♥️🐅
ADE🤭♥️🐅vor 5 Tagen

Watin e mean ?

Profilbild von unknown
unknownvor 5 Tagen

When I come back to Nigeria you’re the first am hitting up

Profilbild von 𝚃𝙾𝚁𝙸
𝚃𝙾𝚁𝙸vor 5 Tagen

Na because you don collect am na, na why you feel like we Dey rush

Profilbild von Dfw Kyle🎧🏀👾
Dfw Kyle🎧🏀👾vor 5 Tagen

Hm u go reach everybody 😂 U don turn party rice ?? 😂

Profilbild von Wave Sodiq
Wave Sodiqvor 5 Tagen

This kpekus go reach all of us na time and benson

Profilbild von ADE🤭♥️🐅
ADE🤭♥️🐅vor 5 Tagen

I no blame you, I hear say Una no get sense for x here

Profilbild von Wave Sodiq
Wave Sodiqvor 5 Tagen

Guys, just take a look at this bonstraight 🫵

Profilbild von ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨
ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨vor 6 Tagen

All this TikToker girl no as Una go Dey behave for here ooo

Profilbild von DE BRUYNE 🥰💰👑
DE BRUYNE 🥰💰👑vor 5 Tagen

Abi shoday don dey fuck you Kai 🙇‍♀️😂😂 sis pelebe 😂

Profilbild von BigNas
BigNasvor 5 Tagen

@ADEtiger0 go reach everybody

Profilbild von _BigDau’d🫶😇🥹
_BigDau’d🫶😇🥹vor 5 Tagen

I no kuku rush ADE I go wait for my time 😂😂🤌🏿

Profilbild von .
.vor 5 Tagen

😂😂

Profilbild von morganwallen
morganwallenvor 5 Tagen

All this girl friends are hookup Starting from Adeife She go know the rest

Profilbild von FEMBEE SPICE
FEMBEE SPICEvor 5 Tagen

U are not really pretty like that but na ur time enjoy

Profilbild von Ishaq Abdulsomod akanni
Ishaq Abdulsomod akannivor 6 Tagen

Nibo 🥲😒

Profilbild von Olatunji
Olatunjivor 5 Tagen

You no fine at all 😂

Profilbild von VƐṚṚÏFƳ ƁØẞẞ
VƐṚṚÏFƳ ƁØẞẞvor 5 Tagen

No waha Nor be wen e reach my side u go put price go up oh Mk i yeye ur kpekus 😏

Profilbild von KACHII💛👁️
KACHII💛👁️vor 6 Tagen

God no go allow this kind thing reach me 😂💔

Profilbild von Hypeman_zico
Hypeman_zicovor 6 Tagen

Abi you go fuck everybody

Profilbild von HopeKelvin
HopeKelvinvor 6 Tagen

You no go clean your mouth

Profilbild von Kwadosiin🫟
Kwadosiin🫟vor 5 Tagen

Who's everybody??

Profilbild von DON DURU ❤️‍🩹
DON DURU ❤️‍🩹vor 5 Tagen

Even person wey get gle Dem leave am who con be me 🤧💔😂🤪

Profilbild von Unkle Khaleb 💫🌟
Unkle Khaleb 💫🌟vor 5 Tagen

Tight settings

Profilbild von yung wyte flames
yung wyte flamesvor 5 Tagen

When will it b my turn

Profilbild von AYINDE NSNV🦀🦀
AYINDE NSNV🦀🦀vor 6 Tagen

Patiently waiting🤔🤔

Profilbild von Gentle Guy
Gentle Guyvor 5 Tagen

Amen 🙏

Ähnliche Videos