Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This cake go reach everybody 😂

330,451 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

53 Kommentare

Profilbild von captain
captainvor 1 Monat

who be the original owner of the cake?

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

National cake😂

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 1 Monat

Guess wetin she tell Samuel banks

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

why?

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 1 Monat

Just guess

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

make he carry her go house

Profilbild von Kaychee
Kaycheevor 1 Monat

Why she de kiss everybody

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

😂😂

Profilbild von KHOZII☘️
KHOZII☘️vor 1 Monat

Things and things Dey happen

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

Lmao😂😂😂

Profilbild von .
.vor 1 Monat

obo olomo kan 😂😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

Una dey talk o😂😂🥹

Profilbild von IamJP 🪖
IamJP 🪖vor 1 Monat

National cake

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

e go reach all of us

Profilbild von Lappy😊 Boy
Lappy😊 Boyvor 1 Monat

She’s hi

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

na why she dey kiss everybody

Profilbild von crackhead
crackheadvor 1 Monat

which shima be that

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

She de for everybody 😂

Profilbild von Miyarh🌸
Miyarh🌸vor 1 Monat

Samuel don try run but the cake no gree leave am. Loyalty too much

Profilbild von Peace of Mind
Peace of Mindvor 1 Monat

The guy dey shy

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

Na slovido😂

Profilbild von Peace of Mind
Peace of Mindvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von RAIMEX
RAIMEXvor 1 Monat

@CHULLY1010 Why the guy dey do like that sef 😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

@CHULLY1010 Na slovido😂

Profilbild von Thando Immaculate🧡
Thando Immaculate🧡vor 1 Monat

💃💃💃💃 As long as it doesn't reach you I'm fine

Profilbild von Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬
Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬vor 1 Monat

Anfani adugbo

Profilbild von WIZKiD ALBUM
WIZKiD ALBUMvor 1 Monat

How many people she go kiss hmmm this bae don turn free entery

Profilbild von Justsophie_🌹❤️
Justsophie_🌹❤️vor 1 Monat

Kiss nah handshake for her hand

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

She jus dey share am give everybody 😂

Profilbild von Justsophie_🌹❤️
Justsophie_🌹❤️vor 1 Monat

Nah Elesin

Profilbild von CHRIS Yl
CHRIS Ylvor 1 Monat

@CHULLY1010 😂😂😂

Profilbild von Take me Seriously
Take me Seriouslyvor 1 Monat

She should stop drinking in public. Every video has been a shame

Profilbild von E. blaqson 💙❤️
E. blaqson 💙❤️vor 1 Monat

Another phyna from yoruba land 😅😂

Profilbild von Losheyi
Losheyivor 1 Monat

Na for street since nah… even before BBN😂

Profilbild von $oftboy🦅
$oftboy🦅vor 1 Monat

Same thing she was doing to faith in the house Always wants to kiss

Profilbild von Bori🪽
Bori🪽vor 1 Monat

I just dey observe them since😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

She jus dey share am give everybody 😂

Profilbild von Bobby00147sharp
Bobby00147sharpvor 1 Monat

She be Ebutte meta girl fuck na less

Profilbild von oladele ridwan
oladele ridwanvor 1 Monat

@Ayanfe_Baddo Samuel is trying all possible means to run but this girl no gree for him 😂😂😂omo werey no want wahala

Profilbild von officer kitto
officer kittovor 1 Monat

This Egbon No bad o guy feel the Vibe s now

Profilbild von UY SCUTI 🕷🕸🦅
UY SCUTI 🕷🕸🦅vor 1 Monat

Make she come Dey for me too I no go loose guard

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

e go reach everybody

Profilbild von Gaza💦
Gaza💦vor 1 Monat

Samuel na mumu 😂😂 he no sabi work ni

Profilbild von Emmy Tee 🤓
Emmy Tee 🤓vor 1 Monat

For the people,by the people

Profilbild von Gemini
Geminivor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Ayoclip-tv
Ayoclip-tvvor 1 Monat

National cake he go touch everybody

Profilbild von victor
victorvor 1 Monat

@grok who is the lady in this video

Profilbild von noname
nonamevor 1 Monat

Na national treasure

Profilbild von Larry ✨😇
Larry ✨😇vor 1 Monat

who’s she?

Profilbild von RealDams
RealDamsvor 1 Monat

No be wasiu ayinde again? 😏

Profilbild von 444🦇💚
444🦇💚vor 1 Monat

she fit de use this thing pepper maybe her recent ex😭😂

Profilbild von DEJI
DEJIvor 1 Monat

No be rufia be this -@0TBabs

Profilbild von Eazi🌟
Eazi🌟vor 1 Monat

You dey get 😂

Ähnliche Videos

I go reach everybody ‘no rush
0:27

Sensitive content

I go reach everybody ‘no rush

ADE🤭♥️🐅

71,773 Aufrufe • vor 24 Tagen