Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I have questions
616,908 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Graduate🎓1 yıl önce
In as much as the money is dirty I still need am

BASH-AAR 🔞1 yıl önce
This looks like money paid for ransom

Adeshola🐍1 yıl önce
Him babe nah Stripper nothing anybody fit talk.

Khan 🧢 🌟1 yıl önce
Na pos work this one day do

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 yıl önce
Where did he found all these old N100 Naira noted? The whole of these money is not up to N1M sha

Emmanuel Divine1 yıl önce
Na them, who knows how many girls they have used to get this

Habdulakeem Bhadmus1 yıl önce
Shey awon mejeji n’toro baara ni? Abi owo se wa doti bi owo abe bridge bayi?

XENDER 🇱🇷🇱🇷1 yıl önce
Baba wey do work for this one no sabi ooo 😁😁😁 Na 100 naira notes him dey front cha 🤣🤣🤣 Old naira notes, not even new. Dem don chop am

Green MD🍏1 yıl önce
Him Dey collect transport union money

Ayomilekan1 yıl önce
lol If you see new taker you go know He body go calm soon
