Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
OBO say dem go collect for Osun state 😂😂😂
1,699,917 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

y'all think Adeleke is contesting for second term because of government money or what??? Mehn wake up from that dream.. maaddd money dey Adeleke's hand wallahi 😩😂

Na here he take retrace him mind😂

Omo make baddest day careful oo, this kind settings way him day like this no really make sense oo

But why he come maintain as he come remember say na him be obo oo

Election go finish before 12noon because APC go collect seriously… Adeleke has won this

Obo wanted to spray oo he come remember say na campaign, that is how you know a good person. he knows if he throw money they will label it vote buying.

People wey hate Davido, how do they sleep at night??

Baba being wan drop bucks, immediately he soji himself..😃😁😅😀

That energy 🔥🔥😌 Omo my joy for OBO ehn

Sim and Rivers youths do pass this one. Una eye go finally clear. People wey dey fear revolution dey shout dem go collect not knowing Davido don buy house keep for US with a with private jet on standby for emergency tuwama

i’m beginning to like the guy!! he’s the type of person you’d want in your corner

E no suppose better for you if you hate @davido Man of the people❤️

Yet they are swearing oath

He go push the mumus and comot the brake 🤣😆state wey you dey visit once in 6 month

I love how he support him uncle some family members no send

I like this new davido walai . He don leave celebrity pride for who want am

I just pray for God protection over his life because hmmm , I fear politics people but obo self go get better body IP 💯

The guy keeps to he words he tell he uncle say if na that day be the end make e be the end ❤️❤️🌹💀

Be like he wan spray money before ooo

Baba been wan spray money, he reason am. Composed.😩😂

All these political tool's gimmicks no dey work again.... flopido is already in his No-Hit Era, 0ri-ibu jus dey chop their state's public funds use am buy cars ..... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

OGO day really try for his family ooo❤️❤️❤️

This guy and Isreal dmw combo to go well🤣🤣 E dy always crack me up

@Imoleyrn E too sure for am😂❤️

Baba dun jogodo. See him eyes like rat wey drink sniper 😂

Omo my love for Davido just kept on increasing and increasing 😭❤️

@Enema23M Clout chaser 101

OBO.⭐️

It's normally eight years. Even if una no do Campaign, una go still enter.

He wanted to drop bucks, he con remember say Efcc fit use am against him

He should come and be crying after his uncle loosing the election oo

Omoh, my Davido is aging well already 🥹🥹, best in Africa second to none @davido

But they are doing his uncle crazy things

Davido dey find means to chop money
