Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I made an INDUSTRY MACHINE ⚙️ type song 😂🔥
35 Yorum

@Odumodublvck_ I don first like the video before I watch am 😂 Make I go watch am come back drop my real comment 😅

@Tobby_Miless @Odumodublvck_ Every odumodu music lover should enjoy watching this 😂❤️

@Odumodublvck_ I think you should share the link to the song on Spotify let’s start jamming this classic 🤩🤩🤩

@Odumodublvck_ Them no born you well make you no drop ham for Spotify for us 🪓

@Odumodublvck_ 😂😭 the accuracy

@Odumodublvck_ You sampled it nicely... I don't know why this Twitter boys no sabi anything. Them dey comment from their anus..

@Odumodublvck_ You forgot to say hes gonna call footballer names

@Odumodublvck_ Odumodu needs to buy this song from you @Odumodublvck_

@Odumodublvck_ If u know as I dey stream ur songs ehn😂

@Odumodublvck_ You for give me this song make I start my music career 😂

@Odumodublvck_ Are u a content creator or an artist bro youve been known already uve got songs that top chart please do ur thing all these one wey u dey do dem go jjst dey look u less Ure good do ur own thing and drop songs all these ones nah old things are passed away

@Odumodublvck_ Odumodu never see this one keh😂

@Odumodublvck_ Too many rhyme schemes. Odumodu isn't doing that

@Odumodublvck_ This one just good scatter 😂

@Odumodublvck_ Odumodu wondering why he didn’t come up with this jam himself 🤦🏾

@Odumodublvck_ Brr you don’t need to let us know say you day feel on someone voice just drop on your own so we can feel you with all this you will be underrate aswr 🙁 You did good tbh

@Odumodublvck_ You sabi pass odumo no cap 👏

@Odumodublvck_ Na like this you want blow? Continue Dey play o

@Odumodublvck_ SAMAD🔥🔥 Just ignore those ones wey dey carry talk from their anus, this versatility in cruise.

@Odumodublvck_ You nailed it brother... Nice... Person no go know say no be chairmo run am

@Odumodublvck_ You don Dey over good ooo ☹️🥹

@olaoluwasanmi @Odumodublvck_ Baba drop new gbedu for us jhoor

@Odumodublvck_ Your head dey there jare!

@Odumodublvck_

@Odumodublvck_ E enter joor!😂

@Odumodublvck_ This guy go sabi copy for exam

@Odumodublvck_ Guy stay true to your sound .

@Odumodublvck_ This was good, Odumodu style is very intricate so to be able to dissect it and still make it sweet is a compliment. Keep doing your breakdowns! I dey enjoy all the way from Yankee

@Odumodublvck_ You get am!😂

@Odumodublvck_ Too accurate 😂

@Odumodublvck_ For someone who have its own platform, no try ham again U be singer and you’ve made name for yourself already

@Odumodublvck_ This guy don hack music ngl

@Odumodublvck_ This guy good o 😂😂

@Odumodublvck_ talent too choke 😂🙏🏽❤️

@Odumodublvck_ Samad yen nooni😂🤍
Benzer Videolar
Sensitive content
Shallipopi laho leaked 🥹😂🔥 Am back se ✨😂 Olamidé #WorldPresident 🌎 INDUSTRY MACHINE ⚙️ #laho
Opzzy_indriza
252,954 görüntüleme • 1 yıl önce
