Loading video...
Video Failed to Load
I mean!!!!🤣🤣
365,765 views • 1 month ago •via X (Twitter)
38 Comments

Fanta na mad man 😂😂😂😂

🤣🤣🤣

@iamademolaoni Relax na Tinubu go use him hand slim you down 😭😂

Bruh I screamed 😂😂😂😂😂😂😂😂

Lmaooo! E no even lie bruh

I use God beg you, send am for WhatsApp.

Hahaha 😂 As funny as this sounds, it is the truth. The next four years with this same government will be brutal. Just get your Permanent Voter’s Card (PVC) and make sure you vote them out. We cannot keep repeating the same cycle and expect a different result.

"you go crase o, breeze go carry you o' 🤣🤣🤣🤣. We are laughing over it right? But must of us will not vote in the +234 elections next year.

Big Oma go turn to Oma by the end of the end of the 4 years

You never know whether you go see garri yellow and ogbono soup chop again, if cityboy win next year😭😅.

Fanta de joker na fuu, aswear. Very relatable comedy and yet super funny. Na the "abeg ooo" and "what's happening" be the highlights wey dey sweet pass

@Omo_Bello001 This guy is something else 😂

You made me to start paying attention to this silly boy’s videos and now all I do is laugh…”what’s happening” 🤣🤣

Apc already put you on a weight loss journey you still com Dey drink slim tea, Double jeopardy.

This guy is good 🤣

@BowaleOfLagos Lmaooooooo. I screamed!!!

Where Teanubu dey, you dey drink slim tea. Until you varnish🤣🤣

This guy ehn😭😭😭

Na real life be this oo

But if someone is on a weight loss journey, it means the said person has gained considerable weight in the past 3 years of the same City Boy Government

Body is tea for this hard economy 😂😂😂😂

Person go dey room think something Ragebait himself over the thinking Come Dey vex over the ragebait wey he think 😆😆😆😆😆😆🤣😭

Key word Relax 😂

Na aneema 😂😭

@emmanueleze961 😂😂😂

LMAO 😂 What a line

I dey see your ribs already 😩😩

This guy na mad man 😂😂😂

Him no lie at alls

Sapa na one weight loss strategy that has proven itself over time to be effective and efficient. No need for exercise or slimming tea.

He say "make breeze no carry you...I don dey see your ribs already." Please na 😭🤭

I dey find this guy social media handle 🤣

@milan_kuch This one na real life matters ohhhh. No be meme oh. 😭 😭 🤣 🤣

🤣🤣🤣Fanta dey ment

Chaii Na true oo And they will win again 😭

Nature will slim you down and humble you into a version of yourself you barely recognize, just dey play

Hahahh

@chisomholic 😂😂😂
Related Videos
Sensitive content
Girl yo place looks good I mean yo azz looks good 😍😍🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
PoloMan
338,584 views • 2 years ago
