Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I needed this laughter honestly 🤣🤣🤣

44,376 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Sapphire 🗽🕯️🕯️
Sapphire 🗽🕯️🕯️5 месяцев назад

"World Best Mom" Your mama wey na Ndi-confussionist, your mama wey dey sweep people leg onces them pass her domot Your mama wey tie your papa put am inside bottle. Your mama wey carry another man pikin (u) give your papa World best mom Ndi-ara.

Фото профиля A Piece of George ®️
A Piece of George ®️5 месяцев назад

"You when suppose pursue dream, the grandpa dey pursue them for dream" 🤣🤣🤣🤣 This boy is a goat🤣😭😭😭

Фото профиля NneChukwu!
NneChukwu!5 месяцев назад

Make Dem find who write that thing wipe am 2 by 2.😂 Granpa wey dem suppose fling inside evil forest...😂😂😂

Фото профиля Val 🚀
Val 🚀5 месяцев назад

@itsddex Technically.. grandpa was a rare gem outlier but they definitely shouldn’t be celebrating his life except there’s someone he’s handed over to!😂

Фото профиля Section 29
Section 295 месяцев назад

Youth wey suppose pursue dream. Your grandpa dey pursue them for dream😭😭😭😭

Фото профиля Lucky Ogiebo
Lucky Ogiebo5 месяцев назад

Grandpa wey dey seize our ball? Grandpa wey no gree us pluck mango? Grandpa wey use dog pursue us?

Фото профиля 𝐁𝐈𝐆 𝐅𝐔𝐁𝐙 💙
𝐁𝐈𝐆 𝐅𝐔𝐁𝐙 💙5 месяцев назад

Wait, was it "tribute" he was calling "attribute"? 😭

Фото профиля M A X
M A X5 месяцев назад

Oh my goodness 😂😂😂 This guy ni go kee person 😂😂😂 Your grandpa na rare gem?

Фото профиля ONLYGODISKING
ONLYGODISKING5 месяцев назад

Grandpa dey pursue youths wey dey pursue their dreams for dream. Wow! The guy deserves the ending of evil forest.

Фото профиля Onojay
Onojay5 месяцев назад

E reach to ask ooo rear Jim dey kill youth? 😭😭😂😂

Фото профиля Yusful ✨
Yusful ✨5 месяцев назад

Your grandpa confess sotey dem use wrapper tie him mouth 😂😂😭

Фото профиля nfinityempire
nfinityempire5 месяцев назад

Emma Fx don find trouble again

Фото профиля Kaptain 🌟
Kaptain 🌟5 месяцев назад

A rare gem in the wickedness industry 😂

Фото профиля Jidenna
Jidenna5 месяцев назад

I really need him to go back to infusing Igbo into his jokes on intervals like he did during his early stages. Shit was funny as fuck then but as soon as he went mainstream, he reduced it to almost zilch.

Фото профиля Lion king ( BLUES WORLD CHAMPION)
Lion king ( BLUES WORLD CHAMPION)5 месяцев назад

@Jerale9 Them want cover the truth nor mind them God go punish dem

Фото профиля ƊeLta
ƊeLta5 месяцев назад

Fanta is a maddd man 😂🤣.

Фото профиля sir mexzi
sir mexzi5 месяцев назад

“Rare gem gara n’ site mmadu buru Aja” took me tf out 🤣🤣🤣😂😂😂😂

Фото профиля EyeDaddy
EyeDaddy5 месяцев назад

He say dem use wrapper tie him mouth 😭😭😭😭

Фото профиля Nkemjika
Nkemjika5 месяцев назад

Daada ọkpọọ 🤣

Фото профиля David
David5 месяцев назад

Na still Rare Gem na His type is Rare

Фото профиля XF
XF5 месяцев назад

He say na curel 😂😂😂

Фото профиля Olaoluwa
Olaoluwa5 месяцев назад

@TadyJerry Trouble maker 😂😂🤣

Фото профиля Xander Obi
Xander Obi5 месяцев назад

His facial expression baffles me a lot 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Nicole🖤🖤🤎
Nicole🖤🖤🤎5 месяцев назад

But na rare Gem na

Фото профиля Eric Favour
Eric Favour5 месяцев назад

🤣😂🤣😂🤣🤣🤣

Фото профиля Em_Obi
Em_Obi5 месяцев назад

Rare Gem ke 🤣

Фото профиля Obi Tino™
Obi Tino™5 месяцев назад

This guy na cow 😆😂

Фото профиля Innosaint Tochukwu
Innosaint Tochukwu5 месяцев назад

Rare gem na ga na site mmadu buru Aja 😂😂😂😂

Фото профиля Wiz GTP
Wiz GTP5 месяцев назад

🤣this guy is hilarious mehn 🤣🤣🤣

Фото профиля Chosen One👑
Chosen One👑5 месяцев назад

Who be this guy Abeg 😹

Фото профиля Cazia  || Photographer 📸
Cazia  || Photographer 📸5 месяцев назад

Fanta ohhh. 😂😂😂😂

Фото профиля Dexy Musicals
Dexy Musicals5 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля ƊeLta
ƊeLta5 месяцев назад

Fanta is a maddd man 😂🤣

Фото профиля 🎧
🎧5 месяцев назад

Na rare gem

Похожие видео