Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
i neva see this kind hate fml before. 😭😭
48,516 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

make them protect fola from that ngga on dreads. he hate am gan. 😭😭😭

guy i see am last week, i wan die. he hate the guy gan, maybe he carry him babe. 😭

i saw your repost. i just de laugh like mumu since 5:30😭

That guy wey talk about davido make God take am

cry for me

them no even get filter for mouth

them no con lie 😭

“Fola is worse but I’ll still pick him over Davido” 😭😂😂 Nor just try ask that guy on dread about Davido he go too insult am😂

His music is ass sha

some.

This guy too real . Fawwwk !!! 😭😭💔

all this hate na online sha

the interview na online?

Anybody that listen to Fola have low IQ

easy

"Folapondis, his music is ass" God oooo😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔

That first guy fit comot Fola eye if he see ham

but why na only women dey listen to the guy? 😂😂

na women be hin audience nau 😭😭

i been think say that last guy wan talk better thing sef 😭

They are not lying His music is ass

Who offended that dude on dreads ?😭😭

@_MinisterOkoro Who kon dey listen fola he Album dey number one

e just dey vex😭😭😭

Werey you post my video no come still tag my TikTok

He’s a one flow nigga! Nobody likes a one flow nigga unless you’re Asake

😭😭😂

we be twin

Davido catch stray inside this Fola slander😭

😂😂

He respects women “joko sori oko mi”🥀

Dem be haters

i respect the hate.

Omo see haters

Yooo bro check DMs

Follow up my account pls Up and Active 🚀

Guy no fw with am at all

That last boy sha 😂 he still call hin name join 😂

Make himself change pattern Love song for this kind economy

😭😭😭

Who be this guy 🤣🤣

@Hrefna001 😂😂😂😂😂😂

😂😂
