Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Sapa get levels. I never see this kind before. 😭

92,072 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Samuel Tosin🥶
Samuel Tosin🥶vor 3 Monaten

What stage is this?😭💔 Remi Tinubu no go fit solve this one's problem

Profilbild von Browny-reigns
Browny-reignsvor 3 Monaten

E get as sapa go take hold you, you go get great innovative ideas and your inventions go pass sir Isaac newton’s own

Profilbild von biggest_cuban💐
biggest_cuban💐vor 3 Monaten

e dey make mod oh no talent wey pøverty no fit unlocked 🤣🤣

Profilbild von F👁️CU$
F👁️CU$vor 3 Monaten

See wetin great minds of 9ja dey invent 😭

Profilbild von MICcøLi ⚡
MICcøLi ⚡vor 3 Monaten

Reminds of of those days for Boarding house... We de run fesh from time to time 😂

Profilbild von Mr Royalty👑
Mr Royalty👑vor 3 Monaten

This is actually some people's really since the gas prices skyrocketed.

Profilbild von Pzonex
Pzonexvor 3 Monaten

This one na normal settings for Udi hostel back then in uniuyo 😂

Profilbild von $🗽
$🗽vor 3 Monaten

This are the issues, poverty fetish is a deadly disease we should all fight against.

Profilbild von Tjayplanet
Tjayplanetvor 3 Monaten

Life no really hard na we the make am hard for us 🤣

Profilbild von Saveman
Savemanvor 3 Monaten

Oboy Sapa go make you unlock different recipes of cooking 😂😂

Profilbild von Henrie
Henrievor 3 Monaten

Gas can finish when you are at an important stage of cooking... The mental stress is draining

Profilbild von STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪
STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪vor 3 Monaten

U be small pikin?

Profilbild von Fidelis Adaeze | Nutrition 🌿
Fidelis Adaeze | Nutrition 🌿vor 3 Monaten

This is not the highest level abeg, I dey go through wetin pass this na

Profilbild von Foreign MoMA 
Foreign MoMA vor 3 Monaten

Chaii me and my bro that year when we come back from school and our mom went to market nobody to boil water for us, my elder brother go run am like this.

Profilbild von NASTY YOU
NASTY YOUvor 3 Monaten

Omo

Profilbild von Nurse Kikzy🥶
Nurse Kikzy🥶vor 3 Monaten

Sapa Bien merci😂💔

Profilbild von Oskido
Oskidovor 3 Monaten

Hahaha 😂

Profilbild von 𝕶𝖎𝖓𝖌𝖘𝖑𝖊ꪗ ㄖ乃|𓅓 🦀
𝕶𝖎𝖓𝖌𝖘𝖑𝖊ꪗ ㄖ乃|𓅓 🦀vor 3 Monaten

Choi, Tinubu we dey try... Many ways to sapa-out

Profilbild von KUSH✝️✨
KUSH✝️✨vor 3 Monaten

@olayinka955874 Broo I see this video yesterday I almost cry 💔😭

Profilbild von KODACK BACCI
KODACK BACCIvor 3 Monaten

@xdownloaderbot please download this

Profilbild von AFeez
AFeezvor 3 Monaten

Way to make this morning breakfast don sure..

Profilbild von Biebee
Biebeevor 3 Monaten

We do am for boarding house tire na no be new thing

Profilbild von Richie’s Luxury
Richie’s Luxuryvor 3 Monaten

At least you get garri , sapa never do you you start to enter bush de find bush fruits like pawpaw or plantain to roast for bush eat 😤 God thanks for uplifting me Allah 😤 I don’t want to go back to those days

Profilbild von Therealdreamer
Therealdreamervor 3 Monaten

Na feselu we Dey call am 😂😂

Profilbild von 𝕬𝖓𝖉𝖗𝖊 🌑
𝕬𝖓𝖉𝖗𝖊 🌑vor 3 Monaten

God will keep this culture very far away from me in Jesus name. Amen 🙏🏽

Profilbild von Chukwuma Ezeh
Chukwuma Ezehvor 3 Monaten

😂

Profilbild von 𝕎𝕒𝕥𝕖𝕣𝕞𝕖𝕝𝕠🍉
𝕎𝕒𝕥𝕖𝕣𝕞𝕖𝕝𝕠🍉vor 3 Monaten

Which culture be this ?

Profilbild von next rated
next ratedvor 3 Monaten

Na you be this

Profilbild von BANNY
BANNYvor 3 Monaten

I go lie for you

Profilbild von FRED
FREDvor 3 Monaten

God abeg I no wan reach this stage 😭😭😂

Profilbild von Ploutos | InterLink Trainee Ambassador
Ploutos | InterLink Trainee Ambassadorvor 3 Monaten

Sapa no be one level thing at all E fit humble anybody no matter the pride.

Ähnliche Videos