Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
i never see this kind thing before
158,698 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Shey na the song Dey run am mad like this 🤲🏾😭😂

Blaq, talk true, wetin u put for this song, men don dey craze o, Emeka don dey over shine, him enemies go soon blind 😭😂😂😭

This guy na werey 😂😂 Na so he do for Burna boy Wgft 😂

Wetin U put for this song ehn fresh prince 😂😩

I dey spin this jam 40 times upward in a day

Shi shi he no go give you 😂😂😂

Omo make odumo no see this explanation ohh 😹

Colos no fit make you move like this

This one don chop the song, he debone the loaded lyrics 😂

Mind u this guy na odumo big fan that year oh😭😭😂💔

You suppose shoot another video with am 😂😂💔 See storyline na 😂😂💔

Omo the guy get mad 💢 vibes 😂

Pls jus listening to this @blaqbonez cover song 😁😁

Na u finish my sub oo😂😂😭

As he never disturb our timeline with capital letters you nor go rest?? 😂😂

Mkpurumiri 😂😂

Aswr, wen dis guy do WGFT video, I wan mad 😹😹😹

E geh some songs wey if dem play em outside dem no born you well make you stay composed. 😂😂

No be Mr Benson be this. Coco boys

Diswan don craze finish 😂😂😂

Okay you been never know say na movie you drop?

The real ice king

Ehhhhhhh who be that guy for background 🤣

This guy ehh

Weyreeee but it’s warranted bro😂😂

This guy’s analysis mehn😂🔥

E vibe to this song pass me 😭🤧

Small petit umpalumpa

Blaq blaq blaq blaq!! How many times did I call you? Oya!!

Highly spiritual 😂 😂

You good fan

If Ur mouth start to pain u, hold this guy cos this jam go just dey on repeat 😂. See as E debone d jam 😂😂😂 better dissecting 😂

I think say na me enjoy am pass oo

You Dey talk, the way you Dey listen. 🔥

Na so I dey sing am too😂😂❤️🔥
