Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I no fit laugh alone abeg 😂
234,555 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

Them never chop am 😂😂 Sporty no fit chop you better money make you fit dance 😭😭

Sporty go chop you so tey your sadness go turn to joy 😂

I never reach this stage oo 😭😂😂

@Mryems20 You still be upcoming na😹

@Mryems20 Dey play Make my life spoil before you know say I dey gamble?

He don dey mad low-key 😂😂😂😂🤲💔

Low key bah 😂

Tear me amapiano jooor 😂

Nbl 😂

He just had to create joy for himself by himself

@Osamudiamen_GSM Dyg You just have too

See werey big skirt 🤣😂😭

I no sabi where e see am 😂

Nobody well again

@jbethel10 😂

Because what am I seeing 😆😆🤣

You go soon sell your speaker use am play sporty I wan see wetin go Dey play amapiano for you then

E get where sporty go chop you reach and you'll just be happy to be alive

Mood when you have 2 more tickets to boom

Omo the Struggle

Make we tell am

Not yet Give am time

Body go tell am

Abeg wetin this music name abeg😂

Funniest video I’ve watched today 🤣🤣

Sporty collect 10% inside my salary pass church You see @39billion @Ada_Daddyya their game sometimes fit make craze

Sporty never hit this one na, the last time wey dem do me wetin no good na on a friday the thing strong so tay i dress up Saturday morning carry bible dey think say na Sunday, na then i know say i fit don dey mad small small😭😭😭😭😭😭

😂😂Tire me Amapiano jor😂

I thought he was 6 foot until he went back😅

Bla bla bla bla black sheep 😂😂😂💔💔💔

This guy don kee me😭😭😭💔

The game is going well never give up ✌️😂

I don mad 😭😂 make una pour me water 💀💔

Some Nigerian are real menace 😂😂😂😭😭😫😫😂😂😂

You may not believe me but na sporty want turn him mad person 😭😭😭

Why do people really blame betting site when they lost money Did you carry a team to win and they won sporty did not pay? You carry team to win e lose you expect sporty to credit u or refund I no get

Only God know how many times the guy don practice am see the kind heat wey de comot him body 😂😂

U go don know say sporty don finish this guy, na money wey he chop for sporty this day make am do this video 😂😭

Abeg , does anyone know the soundtrack

😆😂

I get one sure odds if you go stake 1m 🥲

This guy dey sad but he dey use Amapiano cover am no lele now 😂😂😂

He's gone, Otilo 😆😆😆 brother is gone

Sporty never do you something 😂

@Mryems20 hope say u no follow me put school fees ohh😂😂

Na Mryems dey motivate the guy ajeh😂😂

Can we accept that this is someone else’s situationship and they’re facing it head on strong
