Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg o I no wan laugh today 😂😂
105,281 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

But why a whole Dabido go dey beg for t0t0 😭

🤣🤣 Nigeria na foolish place sha

What’s all this na???😭😭😭😭😭😭

Wait na zlatan voice I dey hear as back up ? 😂😂😂😂😂💔

I rather do soapy than to knee down beg girl for Toto 🤣🤣

David in the Bible killed Goliath.. our generation David dey beg toto 🥴😏🥲

@thatverydarkman abeg na, e don do. free OBO abeg 😂

See growing up men

Omo e go reach everyone

Grownup clowns 🤡

😂😂😂😂 VDM na idiot 😂

Kai Kai 🤣🤣🤣 ahhhh

haba...😭😭

That fat guy mumu ehen 😅🤡🤡

Many people go lose opportunity for future very solid lose

So vdm get this kin talent .. e be finz

Lol

Bunch of fools. Una hear Toto for the video . Dumb narrative

😂😂😂😂😂

Guy😂😂

Group of fools

Bunch of fools. Una deserve Aoc

Same fools wey very dark man insult their useless wizkid

Wizkid too useless

This is why the government won’t take us serious in this country , imagine in this country that is breaking down in poverty, see what the ones you people look up to , just imagine

Allah just dey answer tinubu prayers

Mumu people sha

😂

Omo

This song is better than any kokopee song am not even joking

Kai konjido 😭😂
