Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
I no go talk anything 😔
416,688 views • 24 days ago •via X (Twitter)
38 Comments

U want make them drag my oga 💔

Never

No be perliks be this 😂

Na ham

Make he no try am for UK or any country wey get working laws ooo…na sexual assault dem go call am.

And these ladies have partners ooo, imagine coming online and you’re seeing a popular video director signing on your girls boobs😂😂😂

Hmmm

Hmmm hmmm

If them later come for him

Can he do this in the uk?

Una no learn from uncle poco ni?

ehn

Hmmm

Just guide Nigerian girls cheap die

Atleast there’s video evidence , they requested for it

@ZTWzanku Everybody with their time lol

We dey use hand hold the breasts as we sign for this side

Even this short video Dey get advert?😭

This gender😂😂😂??? Sha kowo sara ni

perliks na werey😹

Chai

Make Una no go perlik for us we too love am for snap

see people serious babes lmaoo okotorigba 🙂↔️

Omo💔

Go sign like that for Uk

Signing o dun keh 😹😹

Perliks 😂😂

Basket leather

signing sweet oh 😭😭😭... na wetin dey werey dey talk

Women💔 smh

Hmm

Girls like the Werey lowkey

werey😂

Just guide seh😂😭

Poco Lee go still Dey see coffee and bread for where him Dey .. but you see this one?? Na water with touch of beans

If you like no make money

Icemode serious girlfriend 💔

Na baller
Related Videos
I no go talk plenty everywhere go blur.. “BOUNCE” Out Now!! 🇬🇭🌍🐉
Kojo Blak
13,200 views • 2 months ago
