Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I pity who think this video na skit ๐Ÿ˜‚

334,069 Aufrufe โ€ข vor 17 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Fletcher
Fletchervor 16 Tagen

Them full Asaba,Warri and Benin

Profilbild von Onochie
Onochievor 16 Tagen

Yakubu no wan dey wash plate again. He go recruit him cousin ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Creyman Temitope
Creyman Temitopevor 16 Tagen

Yakubu wan take weyrey escape ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 16 Tagen

Dem go soon legalize this work

Profilbild von Peter Obidient
Peter Obidientvor 17 Tagen

Na so una de recruit for yahoo office ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Dot2n๐Ÿงฃ
Dot2n๐Ÿงฃvor 17 Tagen

You go think say nah play play

Profilbild von Dav Walker
Dav Walkervor 16 Tagen

He dey find who to do him work ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von June
Junevor 16 Tagen

All fvese kind of contents no dey ever dey funny to me sha .. makes no sense. Una dey dis value Nigeria

Profilbild von thatboy_Lee
thatboy_Leevor 16 Tagen

the stuff be like when those slaves for spartacus receive mark of brotherhood after assassinating one of batiatus enemy instead of earning the mark in the arena๐Ÿ˜‚ nobody gree show them face

Profilbild von @Still_chuckyy
@Still_chuckyyvor 16 Tagen

Lol e worse pass like this my guy .

Profilbild von JustDAV
JustDAVvor 16 Tagen

Newbie no wan manage ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von LACKO WACKO ๐Ÿ‘ฃ
LACKO WACKO ๐Ÿ‘ฃvor 16 Tagen

Why did I unconsciously start singing Slovidoโ€™s IF ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Ola not mide
Ola not midevor 17 Tagen

No be skit ?

Profilbild von Bamzey
Bamzeyvor 16 Tagen

The crazy part even 10yrs you no go cashout. And whenever you cash out them hold am give you money to buy clothes and tell you say more cashout Dey come. When you stay there 10yrs and nothing to show for it. Nobody go tell you make you use your life do better thing.

Profilbild von CHATTA
CHATTAvor 16 Tagen

Real. Slave you make e fuel you well to really bomb make you no de live like slave again

Profilbild von DreyMan
DreyManvor 16 Tagen

Modern day slavery. Suffering and smiling. Na God save me that year. Na people wey travel abroad go join HK I pity pass. Nothing like following God's plan 4 your life; na still d same suffering but na him get the surest result. Even though u cash out yahoo money nor dey satisfy

Profilbild von David ๐Ÿš€
David ๐Ÿš€vor 16 Tagen

Yakubu tire to dey do chores, yakubu go employ new signee ๐Ÿ˜„ Omoh i like this kind of yakubu vibe ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Habibi
Habibivor 16 Tagen

Yakubu Manage ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ’”๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von ak44
ak44vor 16 Tagen

if I tell you say I love you o ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von GNN Promotions
GNN Promotionsvor 17 Tagen

Ah omoh see d lvl sha ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Iconic Mโ‚ฌ
Iconic Mโ‚ฌvor 16 Tagen

๐Ÿ˜‚ last born no wan be last born.. The reality of a lot Nigerians trying to survive the Economic situation of the country. All man go Sha see front inshallah ๐Ÿ™Œ

Profilbild von Sadiq Danshehu
Sadiq Danshehuvor 16 Tagen

Level 14 guarantor as how ๐Ÿ˜…

Profilbild von Tamilore
Tamilorevor 16 Tagen

YK bring replacement ๐Ÿคฃ

Profilbild von @Still_chuckyy
@Still_chuckyyvor 16 Tagen

This hk easy na.. dem nor de temple run for here with better high spirit for follow ups lol

Profilbild von KADEX
KADEXvor 16 Tagen

Abobi say make him go recruit another person

Profilbild von Hibee kizzy
Hibee kizzyvor 17 Tagen

Cyber cafe how???

Profilbild von Umar
Umarvor 17 Tagen

Gradual process ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hercules
Herculesvor 13 Tagen

Since una lazy dey find free money Nothing comes easy even wen efcc won come burst una

Profilbild von WONDER WANDERER ๐Ÿš€๐Ÿš€
WONDER WANDERER ๐Ÿš€๐Ÿš€vor 16 Tagen

Inside life

Profilbild von sweet boy ๐Ÿ‘พ
sweet boy ๐Ÿ‘พvor 16 Tagen

Had a good laugh ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Dr ME ฯ€
Dr ME ฯ€vor 16 Tagen

This is rough linking up man

Profilbild von Sunmisola
Sunmisolavor 16 Tagen

Please , whatโ€™s HK boys abiii who are they?

Profilbild von ayoswago
ayoswagovor 16 Tagen

hk boys dey try ooo

ร„hnliche Videos