Loading video...
Video Failed to Load
I pity who think this video na skit ๐
334,069 views โข 17 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Them full Asaba,Warri and Benin

Yakubu no wan dey wash plate again. He go recruit him cousin ๐คฃ๐คฃ

Yakubu wan take weyrey escape ๐๐

Dem go soon legalize this work

Na so una de recruit for yahoo office ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You go think say nah play play

He dey find who to do him work ๐๐ญ

All fvese kind of contents no dey ever dey funny to me sha .. makes no sense. Una dey dis value Nigeria

the stuff be like when those slaves for spartacus receive mark of brotherhood after assassinating one of batiatus enemy instead of earning the mark in the arena๐ nobody gree show them face

Lol e worse pass like this my guy .

Newbie no wan manage ๐๐๐

Why did I unconsciously start singing Slovidoโs IF ๐ญ

No be skit ?

The crazy part even 10yrs you no go cashout. And whenever you cash out them hold am give you money to buy clothes and tell you say more cashout Dey come. When you stay there 10yrs and nothing to show for it. Nobody go tell you make you use your life do better thing.

Real. Slave you make e fuel you well to really bomb make you no de live like slave again

Modern day slavery. Suffering and smiling. Na God save me that year. Na people wey travel abroad go join HK I pity pass. Nothing like following God's plan 4 your life; na still d same suffering but na him get the surest result. Even though u cash out yahoo money nor dey satisfy

Yakubu tire to dey do chores, yakubu go employ new signee ๐ Omoh i like this kind of yakubu vibe ๐

Yakubu Manage ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

if I tell you say I love you o ๐ญ

Ah omoh see d lvl sha ๐

๐ last born no wan be last born.. The reality of a lot Nigerians trying to survive the Economic situation of the country. All man go Sha see front inshallah ๐

Level 14 guarantor as how ๐

YK bring replacement ๐คฃ

This hk easy na.. dem nor de temple run for here with better high spirit for follow ups lol

Abobi say make him go recruit another person

Cyber cafe how???

Gradual process ๐๐๐๐๐

Since una lazy dey find free money Nothing comes easy even wen efcc won come burst una

Inside life

Had a good laugh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ

This is rough linking up man

Please , whatโs HK boys abiii who are they?

hk boys dey try ooo
Related Videos
Sensitive content
Omoh this one pass me o ๐ญ๐ญ, I first think say na skit ๐ญ๐๐ง๐ปโโ๏ธโโก๏ธ
Oyindamola๐
522,067 views โข 1 year ago
