Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I pity who think this video na skit 😂

334,069 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Fletcher
Fletcher16 дней назад

Them full Asaba,Warri and Benin

Фото профиля Onochie
Onochie16 дней назад

Yakubu no wan dey wash plate again. He go recruit him cousin 🤣🤣

Фото профиля Creyman Temitope
Creyman Temitope16 дней назад

Yakubu wan take weyrey escape 😂😂

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY16 дней назад

Dem go soon legalize this work

Фото профиля Peter Obidient
Peter Obidient17 дней назад

Na so una de recruit for yahoo office 🤣🤣🤣

Фото профиля Dot2n🧣
Dot2n🧣17 дней назад

You go think say nah play play

Фото профиля Dav Walker
Dav Walker16 дней назад

He dey find who to do him work 😂😭

Фото профиля June
June16 дней назад

All fvese kind of contents no dey ever dey funny to me sha .. makes no sense. Una dey dis value Nigeria

Фото профиля thatboy_Lee
thatboy_Lee16 дней назад

the stuff be like when those slaves for spartacus receive mark of brotherhood after assassinating one of batiatus enemy instead of earning the mark in the arena😂 nobody gree show them face

Фото профиля @Still_chuckyy
@Still_chuckyy16 дней назад

Lol e worse pass like this my guy .

Фото профиля JustDAV
JustDAV16 дней назад

Newbie no wan manage 😂😂😂

Фото профиля LACKO WACKO 👣
LACKO WACKO 👣16 дней назад

Why did I unconsciously start singing Slovido’s IF 😭

Фото профиля Ola not mide
Ola not mide17 дней назад

No be skit ?

Фото профиля Bamzey
Bamzey16 дней назад

The crazy part even 10yrs you no go cashout. And whenever you cash out them hold am give you money to buy clothes and tell you say more cashout Dey come. When you stay there 10yrs and nothing to show for it. Nobody go tell you make you use your life do better thing.

Фото профиля CHATTA
CHATTA16 дней назад

Real. Slave you make e fuel you well to really bomb make you no de live like slave again

Фото профиля DreyMan
DreyMan16 дней назад

Modern day slavery. Suffering and smiling. Na God save me that year. Na people wey travel abroad go join HK I pity pass. Nothing like following God's plan 4 your life; na still d same suffering but na him get the surest result. Even though u cash out yahoo money nor dey satisfy

Фото профиля David 🚀
David 🚀16 дней назад

Yakubu tire to dey do chores, yakubu go employ new signee 😄 Omoh i like this kind of yakubu vibe 😂

Фото профиля Habibi
Habibi16 дней назад

Yakubu Manage 🤣🤣🤣🤣💔🤣🤣🤣

Фото профиля ak44
ak4416 дней назад

if I tell you say I love you o 😭

Фото профиля GNN Promotions
GNN Promotions17 дней назад

Ah omoh see d lvl sha 😂

Фото профиля Iconic M€
Iconic M€16 дней назад

😂 last born no wan be last born.. The reality of a lot Nigerians trying to survive the Economic situation of the country. All man go Sha see front inshallah 🙌

Фото профиля Sadiq Danshehu
Sadiq Danshehu16 дней назад

Level 14 guarantor as how 😅

Фото профиля Tamilore
Tamilore16 дней назад

YK bring replacement 🤣

Фото профиля @Still_chuckyy
@Still_chuckyy16 дней назад

This hk easy na.. dem nor de temple run for here with better high spirit for follow ups lol

Фото профиля KADEX
KADEX16 дней назад

Abobi say make him go recruit another person

Фото профиля Hibee kizzy
Hibee kizzy17 дней назад

Cyber cafe how???

Фото профиля Umar
Umar17 дней назад

Gradual process 😂😂😂😂😂

Фото профиля Hercules
Hercules13 дней назад

Since una lazy dey find free money Nothing comes easy even wen efcc won come burst una

Фото профиля WONDER WANDERER 🚀🚀
WONDER WANDERER 🚀🚀16 дней назад

Inside life

Фото профиля sweet boy 👾
sweet boy 👾16 дней назад

Had a good laugh 🤣🤣🤣😭

Фото профиля Dr ME π
Dr ME π16 дней назад

This is rough linking up man

Фото профиля Sunmisola
Sunmisola16 дней назад

Please , what’s HK boys abiii who are they?

Фото профиля ayoswago
ayoswago16 дней назад

hk boys dey try ooo

Похожие видео