Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I respect baddo for this ❤️
Комментарии: 50

But Olamide no deserve this kind dragging nau.. lol See where una de hang clipper? How Barber hand wan take reach am now, lol

Hang clipper keh 😭

Laughing… Davido fans I too love you guys.. No more arguments again..videos will do the talking 👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍

Na we naw😂

He is the goat fr 😭

Olamide shey?

Gbaddo right ? 😂

@Dinoboy1905 Them don too whine obo dem go see doings tire

@Dinoboy1905 Na why we mant

Best afrobeats worship ever ❤️ 🔥🔥🔥🔥

True o

Olamide no fit try am 🤣

You no see am for front stage?

Baddo na barber 😂😂

Exclusive barber 😭

E don tay when OBO b big name ,make we just leave talk for VDM .I love Olamide too,but who start this comparison self ,wtf how u go day compare OBO to Rapper ,no na

Person wey Odumodu don replace

i like this aura for aura sha, na hit for hit we dey argue before those agborodun fc turn am to talent comparison

Wetin concern Fc with sensible talk

Omo time never reach for This video at all

You must watch over again

This Shakitiki bobo track make sense oo

You don see poverty die performance

2AM - Casanova ft Tory Lanez and Davido—- OBO finish that track. Go n Enjoy it. 👊🏾

@krezzyof30BG Eko legend is the 🐐 🥶😂

@krezzyof30BG Lago legend 2

@krezzyof30BG 😂😂

If you watch this video and it doesn't give you goosebumps than you don't know good music and performance chaiii

😂

Omo people really like this see Mary see Jesus song oo 😩 baddo nah baboon true true 😒😂

I Dey get goosebumps seh. Baddest don ff them play too much ajeeee

Walahi I’ll say na Davido immature behaviour sometimes dey make am see disrespect wey them dey disrespect am. Cos, man no get mate for this industry abeg

Omo I no de see my report again oo 😭

I doubt it

Why?

The juice no dey to sell such capacity ATM

But Olamide no talk say him near Davido now. Haaa.

This is soo good a performance. Goosebumps.

Olamide go TEAR ACL 😂😂

You wan kpai Gbado?

Omo una dey go far my people Make Una dey calm down ooo

To see smallest bat 🦇 for this setting nah by heaven’s grace

Baddo Na baba

Baddo too good

Greatest of all times 5 to 6m views on YouTube

olaMIDe gbadoo too good

Omoh una don put talk for Davido mouth seh una no go sleep

30BG

It's baddest

Love this jam so much ngl
