Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

sha no thief this period 😂💔

72,237 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Habeeb
Habeeb3 месяцев назад

😂 na thieves get this month

Фото профиля ZOMBIE 🧟
ZOMBIE 🧟3 месяцев назад

Country don turn almost everybody to thief now 🤦🏾

Фото профиля Phd Noni
Phd Noni3 месяцев назад

Girls no dey thief I want see those girls wey dey form talent

Фото профиля 𝕽𝖔𝖘𝖊🍒
𝕽𝖔𝖘𝖊🍒3 месяцев назад

Styles plenty to show them 😂😂

Фото профиля Llanrey306
Llanrey3063 месяцев назад

This year no favour thief Na the owners year bdis

Фото профиля Stacher_lee
Stacher_lee3 месяцев назад

This one is content, dey never beat am lol

Фото профиля Invisible
Invisible3 месяцев назад

Make dem no use you learn beating skills 🤣😂

Фото профиля Ella Nnabugo
Ella Nnabugo3 месяцев назад

H body still fresh

Фото профиля Williambrown✨✨
Williambrown✨✨3 месяцев назад

@twitgameboy Omor 🤣

Фото профиля SON of GOD
SON of GOD3 месяцев назад

Omo This guy still fresh ooo hand never touch am make he change shape Una still dey pity am

Фото профиля BENJELOKOFI
BENJELOKOFI3 месяцев назад

I love how Nigerians are discovering talent 😁😁

Фото профиля oluwakemisola👿😈
oluwakemisola👿😈3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Allen Wood
Allen Wood3 месяцев назад

@twitgameboy Free play posted on telegram, link in bio

Фото профиля baddo
baddo3 месяцев назад

this szn is for the owners ajeh

Фото профиля ❤️💙❤️💙❤️💙LAKESIDE❤️💙❤️💙❤️💙
❤️💙❤️💙❤️💙LAKESIDE❤️💙❤️💙❤️💙3 месяцев назад

Dem no dey tell person 😂😂😂

Фото профиля Egbon Mainoo
Egbon Mainoo3 месяцев назад

Even thief wey him days never reach go carry camera video thief wey them day beat

Фото профиля LandSurveyor General
LandSurveyor General3 месяцев назад

In any condition I met myself, stealing is not even an option in my book. If I see money on the ground even when I’m broke, im never picking it.

Фото профиля Abimbola
Abimbola3 месяцев назад

Walai 🤣🤣

Фото профиля Akinwale
Akinwale3 месяцев назад

All of them for that video na thief! Na person wey dem catch be thief

Фото профиля chidera @t
chidera @t3 месяцев назад

@twitgameboy Thives are really trending much now

Фото профиля OmoWunmi♈😍
OmoWunmi♈😍3 месяцев назад

😆😆😆

Фото профиля Sekemi
Sekemi3 месяцев назад

@twitgameboy Aww 🥰 ijo egun

Фото профиля OLUWATOBI 💫🥂
OLUWATOBI 💫🥂3 месяцев назад

Lol

Фото профиля James Q
James Q3 месяцев назад

smh

Фото профиля Oluwatobi ☎️
Oluwatobi ☎️3 месяцев назад

They know dey tell person 🤣

Фото профиля Milli
Milli3 месяцев назад

ochim😭😭😭

Фото профиля ☀️🔥Mary ❤️🦅
☀️🔥Mary ❤️🦅3 месяцев назад

He get mind ooo

Фото профиля Prince 🤴
Prince 🤴3 месяцев назад

Press me 100k I no Sabi dance😅

Фото профиля Grace
Grace3 месяцев назад

Crazy😂😭

Фото профиля DASH ✨❣️
DASH ✨❣️3 месяцев назад

😂😂😂😂 steps dey cry lese ole

Фото профиля Àyíndè ómó oni jersey 😊🩵
Àyíndè ómó oni jersey 😊🩵3 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля 🧚
🧚3 месяцев назад

Aje

Фото профиля Olawale_Ms
Olawale_Ms3 месяцев назад

I hope the future thief will change

Фото профиля Africa Elbowroom
Africa Elbowroom3 месяцев назад

Its staged, the guy is smiling

Фото профиля ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️3 месяцев назад

Content

Похожие видео