Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy Dey make sense here oo 👀
104,173 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)
37 Kommentare

Na story book dem package for una 😂

Ajeh 🤝

Making sense Nothing concern me and devil as an African. Nothing concern me and Jesus Christ as an African💯🔥

Everybody wan d drag Christians now.. all these things na those men of God wen no correct their fellow men of God I blame

e get the kind local weed wey go carry the guy go that length coz cana and backy no fit give am that edge

Wetin u reason reach here guy 😂

People ignorant o chai and people go hear this thing now e go make sense for dem but e no go know say na foolishness 😂 just set camera dey confidently dey talk rubish and na so some Nigerians be always confide t in foolishness.

Na justice for wowo people guy na 😅😂😂

Wetin be this guy name

Cruisetalker on instagram , TikTok, Facebook

Thanks

You dey use logic reason watin pass your head 😆 🤣

Na devil go meet God, they cor discuss Job matter like say na beer parlor topic. Make everybody rest for their matter

Them molest job oo

Aje...them go use you count score

Waiting this one Dey talk

Bro devil and Jesus na the same person People no actually know say the same devil way them they fight na he name them they use pray lol

@xviddownload download please

Real talk oh

lack of wisdom

😭😭

Devil abeg o, I'm not among😂😂😂

@StreamviDL download this

Wetin Una dey smoke 🤣🤣🤣

😁

With the spitting and your eyes, I can see that you are high in drug or beer 🍺🍻

This guy use style resemble BillLord 😂

Just face God and leave devil for am.

😂😂😂

@Eseogneh you hear abiii

Na why Kiss Daniel talk say e no dey follow Pastor dey beef imam 😁

Leave this Christians my broda

😅😅😅😅😅

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

Actually him get experience 🤣😂 pass you

Wetin be this na
