Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I warned Martinelli but he dnt listen 😁😄😄😄😂😂
12,030 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 13

Martinelli wey we suppose don sell since 2024, the bobo dey frustrate me wetin no good. No emotions attached, sell him please.

If we fit release trossard who be martinelli

I swear bro you no good 😂😂 good oh

This cloth good this cloth good na him make okirika full person wardrobe 🤣🤣🤣🤣

At least i like you on this....all these guys re not material 4 big team....but goyores will improve

Well said focus! Na Madueke be next😎

Make any of our playes no vex for this era wey we dey we the fans suffer it most at d end of the day so for now going forward any decisions the club/ coach make on any player i support it we no need emotions anymore we need more trophies

😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Psycho

You are right absolutely, Arsenal has moved on but be has failed to step up his game

😂😂😂😂

Martinelli didn't improve

Pls no more Ogirigbamila 🤣

But Baba I can't believe it we are letting go of Gabriel martinelli
