Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I will Japa!!!
22,935 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
9 Kommentare

Omoooo you too funny eje 😐😐🤡🤡🤡🤡 go get a life

See as u dey force people to laugh I no go surprise if u still pay Dem to laugh to ur dry jokes

Ay live better

Sydney talker better pass u with ur eyes like raps of eba

See who dey sub wizkid 😂😂

Don’t leave me 😆

The talk about people marriage when u go marry ashawo I dey very sure u get STD

U dey depressed na e u one come pour am ontop wizkid na us talk say make u foolish?? A fool at 40 is a fool forever so for the rest of ur life you go be fool be that .... U suppose don get grandchildren by now but see wetin u dey do imagine say u get grand children

You no say wizkid no get good mouth make e enter u now una and all ur useless funny less friends go dey talk say e no get Respect
