Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
IDANSKIIIIIII 💎
Комментарии: 35

That’s the richest musician with his hard-earned money! DAVIDO MY 🐐

Maybach wey Wiz get,na watin you dey celebrate like mumu😂 you really be mumu guy😂😂💔💔

@web3bj Anytime I get Davido's tweet notification

Oya Recreate Dis One😂

BADDEST IS WHAT HE SAYS HE IS🥶🥶🥶🥶🥶🥶🥶

@DavyCruze Anytime dem dey drag this fool, him go want prove nonchalant dey post video or pictures 😂

My 001❤️

If no be wasting of money and show off, wetin this your new car fit do wey my Lexus no fit do?

NUMBER #1

If them no hype you, hype yourself

@EkyDorlyn Make we no lie Davido fit buy Belgium if e want😂❤️

@_ikofficial Same car wey Wizkid buy since you de do welcome party for Ediot

FOR THE WHOLE INDUSTRY NA YOU BE GODFATHER 🐐

001 you dey enjoy oo

Baddest🔥

Maybach wey BIGGEST BIRD use as taxi for US na watin you dey celebrate like mumu😂 you really be mumu guy😂😂💔💔

When did Davido retire from the music industry?

How far, pick 10 people make I credit them this morning fast

@kellybonito_BU This man carry another private chef. Get mind post am. Him no rate him wife Aje 😂😂😂

number 1😍😍

Them the kill you Yoruba siblings You the rejoice ni 😒don't make me to dislike you oo

@blazeman018 Delete this nonsense you no get shame at all

Davido, sell your cars and private jets and use it to give your people a power station for stable electricity. They need light more than they need to see flashy cars, and lifestyle.

You are in love with Wizkid. Just come out, it's 2026, nobody will beat you

you are the most useless artist i av ever seen

@Elonabegnow See as car neat, Oluwa I need to touch real money before I comot this world abeg

Baddestt money long 🥶😤💰

THIS VIDEO INSTANTLY GAVE ME GOOSEBUMPS!! THE ENERGY, THE SHINE, THE MAYBACH FLEX... PURE GREATNESS ON ANOTHER LEVEL!🚀 I DON’T KNOW WHY SOME FANS CAN’T JUST SIT BACK AND ENJOY WHEN LEGENDS EAT. NO HATE, JUST CELEBRATE THE WAVE 🌊🔥001 FOR A REASON👑💎💎. OBO NEVER MISSES!

Bro you no suppose Dey post these kind mumu settings. Na why u get fan page na. U dey see wiz or burna do shít like this?

@abazwhyllzz IDAN SKIIIIIII!!! 💎🚘 New Maybach convertibles don land, baddest dey drive am like okada for Lagos traffic 😂 OBO no dey play at all money long, life longer. 30BG we dey collect our own too o! Who else dey feel this energy? 🔥🔥

David I love your toys but to be honest burna collection is harder than yours his Bugatti will shake all your garage cars vunum fully customized

OBO IDANSKIIIIII

Dear baddest I'm applying to be your car wash

This car alone pass my networth. Do you know what that means , I never hustle at all be that

Biggest motion You’re the biggest in Africa You bad no worry
