Loading video...
Video Failed to Load
MEMBERS ONLY 💎
32 Comments

@sUccessful1o2 U use wizkid net worth go buy DIAMOND CHAIN😂😂 if na me sef I go hat£ u😭 001 THE RICHEST

Davido just buy him 25th chain in 5yrs meanwhile, Wizkid don dey wear one chain for over 7yrs now 😭 e don rust finish

Idolo U don use their net worth buy chain again, wizkid heart go first cut bcs where him wan see money from compete

@Ov_Philip “When you start doing your woof woof” untop $500k chain💔

who don vex you again?? 😤😤

You don use Wizkid net worth buy chain again 🙂↔️

Why do all your chains always looks so ugly?😭 Looks like it was made in Aba

Make I first cry for you small

RICHEST OF THEM ALL BIGGEST OF THEM ALL NOBODY FIT PUT BODY YOU ARE BIG YOU ARE GREAT YOU ARE HIM 🐐

you don use the midget networth vop another jewelry

If u gimme the one u dey use before I go loyal pass Isreal 🤲☺️

Tule jhor

Omo you carry wizkid net worth put for neck 😂😂😂

One mumu Fc say Davido still dey Lagos😂😂 he no believe say Davido go dey disappear like that. Private jet shit Una fave still dey suck thumb😂😂😂😂

Abeti Aja and hin Dj go wan craze for where dem dey if dem show them this thing😭😂

@pappyjay2580 Hottest

Check the neck of the vendor. Plain and simple. Black have an inferiority complex problem. Chain wey dem wear Una forefathers na wetin Una dey replicate for modern era

He said members only And I never see Portable😭😭

Donate your wealth, feed the poor, help your fans, build schools this are the priorities not adding diamonds chains to your collections.

- @GuyMr10 ode

You lead and the rest follows

@mindvibe_LFC Wizzy go think say na Ai 😂

❤️chop life idolo

@YAYAZaahir More diamonds to you king

My idolo is this one not heavy on our neck like this?

@prince_ekeson Go win Grammy bro, these ones no Dey move men

loyalty is the rarest diamond. and davido just put it around someone's neck.

Who vex my idolo😭😭😭🔥🔥🔥🔥🔥

@Da_Timmy_bliz Guess the legend?

@PitchTalkDaily Who all this people really they impress with thier chains and cars sef ?

@Serruty True status is when your personal jewelry box sets the standard for an entire music industry in Africa. You can debate the music all you want, but Davido is the richest artist in the continent. He started the wave first, and he's still dropping the baddest pieces.

All your money for cars and chains wetin happen to good musics 😭😭😭 Your life don awuke
Related Videos
Sensitive content
“wap” out now with the one and only MINZU let’s get active!
Davido
402,170 views • 2 years ago
