正在加载视频...
视频加载失败
If anything do Carter efe papa, here’s why👇😂
25,427 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
39 条评论

Carter efe papa rn😂😂😂

@Teejaykokeer Make e just go dey pray

Dangote trailer wey no hear anything 😂

@Teejaykokeer @TheDamiForeign God abeg, the guy just wish death for him papa

@TheDamiForeign Fb

But e win na😭😭

Carter should use himself to bet and not using his innocent father.

I don’t think his father is still alive

But he posted one man as his dad few days ago

Cater efe once you give am good advice

Carter's father after seeing this video 😂😂😂

How can people say this I don't believe anyone that says this still has a dad sha 😂

He wey go first blue if anything do this papa this week

Na mumu to use him papa name like that now see.

Even davido will be disappointed in himself for making this come true

I dey wait make announce say him papa don pass away 😂😂

Joblaq even nod head in support 😹😹😹 Adieu papa carter 😩

@Eiza_zzn Werey use seriousness Dey talk rubbish for video

How we wan settle this matter now? Very innocent father o.

😂😂😂

Carter efe nah mad man

I hear sey fever catch am

I really feel for Carter Efe because there is power in the tongue.

Someone will not swear with himself, he will involve an innocent man sitting in house minding his his business

These people Dey put innocent father live on person success/failure

😂😂😂them go later close this country start new one

Him Papa go dey swear for him like this 🤣🤣

Chai

Carter Dey talk ooo 😂😂😂

I don dey fear o, my pikin fit use me lay curse without my consent. Omo

Clout chaser Carter

This 40 years old man na idiot walaahi 😂😂😂😂😂😂

Na this mugu wey some people talk say get sense pass shank? Una de talk o Using your Dad's life to swear in your jokes is peak stupidity

Carter mama right now realizing that her son don set him papa up for kpai'ing: 😹

Ein fit never hear from popsi

W rip to efe papa chat

I just pray say nothing do am sha😂😂

Ahhh This guy too dey talk

this guy too f00 lish😭
相关视频
Sensitive content
Why Carter Efe and Kolu dey carry baby oil for livestream?😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
77,826 次观看 • 5 个月前
