Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin Carter Efe dey do? 😂😭
Комментарии: 34

This is how Kevin Hart became rich

This guy Dey mental why police never pick am 😂

man just dey fool himself

Omo I hope his child doesn’t grow up seeing him like this🤦🏽

But if he starts giveaway from earns he made out of foolery, y’all will rush it , Omo leave him he’s just trying to stay off the street and feed his family. If there are no people watching him or if he’s not cashing out do you think the madness would’ve gotten to this level

The hustle is real 🥶

Kelembe dey dance,kelembe dey dance 😁.. carter prick tiny oh..chai,shame wear me slippers

I won't say it, someone else will.

The two balls ⚽️ 😂

I’m pregnant I don’t know the father 😢

This is actually the real energy for streamers oooh 🤣🤣🤣🤣🤣

This one wey no wise

Twitch don make Carter insane

Na to fly remain now 😂

E dey plan to fly for night, e get meeting with them mad people for underground

🤮

This was wat my fren started doin’ wen went mad😭

No be me go talk that thing wey dey una mind 🫵🏿😂 Ah go dey CS 🌚

Omo.. In this life... Just have money Bcus how that in fine girlfriend dey watch this werey dey feel? 😂.. Like what's this?... Money na the spec o

Omo life 💔

😂😂😂

Person papa

Laugh wan wound me

Oh Chale 😂🤣🤣🤣

Anything for the money and views. Don't be surprised if he comes through next as wonder woman.

🙄🙄🙄🙄

Carter efe na the long lost alien wey we Dey find since

This guy 😂

The boy nah mumu

😂😂😂 nobody mumu reach Carter 😂

Omo shame wear me super man mask

Nonsense

So people really watch his live??

😂🌚
