Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
If boys catch that ekuke ehn 🤣🤣
72,238 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Me looking at the Dog after I put it on fire 🔥

If you think Men have Sense I tell you that The part Men love more in a Woman’s body is Where Sh!t come out from

I still Dey find am

😂😂😂 him don spoil show him go use him life pay for it

This bingo no fit see December 😂😂😂

Bingo wan block wetin go make us happy

Kill dat dog make u give am to calabar make dea use werey do pepper soup

And man go still watin her

Omo that dog deserves beating 😂

If I catch that dog 😫

What is ekuke 👀

Nothing they there...life...Day 4 of telling you all that are building house, school, hotel, hostel to patronize my husband that he is a well trained qualified excellent hardworking exceptional plumber 07039875440/09022940203

Once you catch ham, bring ham come my side Me sef wan do ham something

Ekuke must collect

😹😹😹💔

Foolish bingo 🤣

Na why motor dey kpai dem anyhow 😏

😂

The backside resemble man back sef 🙄

Lol

🤣🤣🤣

Abeg help me Kpai that dog

@chizymills Aja yen oni ba Jesu jọba o 😂

Lolz..una dey train something for Naija

Aim at the head!

E no go better for ekuke 😂

404 loading

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😀💔

I wan talk something sef🤌 But I no go talk yet😂

Wft 😂

Na to hold am give this my Calabar neighbor 😮💨🤧

Bingo nor deserve heaven at all
