Loading video...
Video Failed to Load
If doesn’t support you like this. She ain’t the one. ❤️ Friday night out now
76,521 views • 1 year ago •via X (Twitter)
35 Comments

Una go relax oo

But all your songs sound alike

So na soso and Nasboi dy date wonderful

This ur babe don de enter my eye o..e be like I go promise her Lambo

not to talk down on your love sha, but from this video she is doing the bare minimum

Kizz daniel pattern

What if i stream your songs than her?😏

Yo, get ready! You're on track for a Grammy soon. Come back and post when it happens. Remember, I called it first! Cheers!

This song will turn to national anthem soonest Your PR is fire.

shy shy couple 😜

You no succeed for comedy yet buh you dey jump into music Lmao Omo Naija 😂

Make Kiss Daniel bless you with one verse nah, He go add curry and thyme for this gbedu whey you day cook

So soso don colonize nasboi ok!

Too sweet 🎂

Have been streaming your song since morning

Love 💕

Invite me to your wedding sha

👏👏👏🔥

🤣🤣🤣

This ur babe resembles soso o..😩😂😂

Please collaborate and repost I dedicate this mixtape to you @iamnasboi

Alright

It’s her Bubu gown in all of this for me😂😂

Baba take am easy oo una still dey do video E never like that 😂

@iamnasboi my data don finish because i don too stream this song 😞😞

Nice jam no cap

Nas

You Dey see weather Abi 😣 Which kind oppression be this kwanu

🔥🔥

Inspiration unto setting - Vado

Fire

@iamnasboi @realsophy make una tell us wetin dey happen na?…Sophy, wey your pure water basin?😒

Skitmakers and artists have the best wife’s btw

Mek una go sleep nah,night never reach for una side

Talent full this guy head
Related Videos
Sensitive content
If my wife isn’t like this, she ain’t the one.
The Facts Dude 🤙🏽
272,631 views • 8 months ago
If this doesn’t have you on the verge of tears you ain’t a yinzer.
Baku 🐧
275,539 views • 8 months ago
Sensitive content
If she ain’t like this, ion want her 😍
Fight Karnivore
25,455 views • 7 months ago
