Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If e reach your turn , go buy land ๐
1,693,892 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
47 Kommentare

@wfokey "Two wire check is enough for the wise" That's all I need to hear

@wfokey You will still go broke again, continue.

If I go broke I go make. Again ๐บ

@wfokey I fit do the two nah ๐

Buy land

@wfokey No be by force to buy land for lagos na, buy land for another state, the change go run this ๐

@wfokey Who land help๐

@wfokey Men will always be men ๐

@wfokey Abeg make i go carry OS this night with my savings, life nor get manual

@wfokey Na this song fit this mood pass

@wfokey Tomorrow morning the are gone but land go till dey โ๏ธ

Land wa government go collect

@wfokey Even though government collect the land some years after I still gain

@wfokey Land wey unknown people go dey throw dirty inside

@Chinonso_03 Dem go use am do gutter

@wfokey Bro believes in equality...

@wfokey Highest 2 weeks to upload another motivational WhatsApp status

@wfokey Most of the yahoo cash out are spent on women. Such stolen monies can't sustain any meaningful investments other than bl0wing it on women. So, just leave him, he is only spending his stolen largesse on the right beneficiaries. He will soon go bankrupt! ๐๐

@wfokey Bring one waywardness come dis side abeg

@wfokey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ land wey dem go still collect from youโฆ Biko ihe dinma rieโm ego!

@wfokey This harmless prank is amazing ๐ญ๐คฃ

@wfokey Cameraman be like...

@wfokey Manโs biggest problem.

Biggest enjoyment

@wfokey Abi o! If e reach who no like am turn make e go buy land. ๐คฃ

@wfokey Proper ๐

@wfokey Sapa right now!!!

@wfokey 2 of most black men problems in one video ๐ญ

Oya white man we hail

@wfokey I don't care what is happening on their side I am concerned with us(black men)

Buy land bro

@wfokey Yummy ๐ mummies

@wfokey Na @south_southBoy way Rush go village go buy 50 acres I sorry for pass.. I just de carry my big yansh de go ๐

@wfokey I go buy house.

Rain go pull am down

@wfokey @xviddl download the video

@wfokey Imagine, Shazam no sabi the song!!! The jam go well.

@wfokey Chop life brother, Nothing dey this life FR

@wfokey @Babs17571681 If e reach your turn , go buy landโบ no enjoy urself

@wfokey Me and Gold this week๐๐

@wfokey History Wonโt 4get Our Victory In Dose Ministryโฆ Those Southy Gels Did Things Those Yrs๐ฆ๐ฆ

@wfokey @InvestorBateon @Riliwizzy12 this is what ur mates are doing

@wfokey Oringo sweet oo

@wfokey Enjoyment first we go invest later

B9UT615125371E4-22713887

Booooooom

@wfokey Hey @grok whats the name of this song
รhnliche Videos
Sensitive content
If e reach your turn no enjoy ๐
Elevated Banks๐ฅถ๐โก๏ธ๐ถ
696,625 Aufrufe โข vor 1 Monat
