Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If e reach your turn no enjoy 😉
696,625 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This one no be new taker o na old taker wey just collect o 😂

Me after hitting that 401k 😂😂😂

@hato01411 E get who really chop that 401?

Boys dey chop am my bro.

Abeg he should check his heart rate🤣🤣🤣 Make I no see am for instablog later o😂😂

Between man and woman who even useless pass

When my heart feels heavy and the night feels too long, this is what I read. 🤍 Psalm 91:1–6 It reminds me that I am not alone. God is my refuge, my fortress, and the One I can trust. No matter how dark the night feels, I know I am under His protection. 🙏🏽

God is the greatest

U call that enjoyment?

Omo I must to chop life o see yansh 🥺🥹🔥

.

Na next of kin o 😅

Make I see grand audit chop for sporty hand fesss , enjoyment go nearly keee me 🤭

Chilling on a high mood

I no dey play with my enjoyment

Soft life no stress

@genzherbalists Enjoyment full body.

Enjoyment choke

I go enjoy o

Make a face half money

Is this even real

That babe wey wear black wig with ash abi grey gown see scope wey she use hide her face 😂

Something must kill a man

هناك المزيد مما تتوقع 😉 التفاصيل في القناة.

Damn

I no go enjoy ke

Song choice 💯

This is crazy

NOK enjoying life

I'll be there

Nbl

Body go tell you 😂

Bro is living large

@grok is this true
