Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If na you, you go come back?🤣🤣
48 Yorum

E wan turn the boy to vegetarian😂😂

Imagine o

Make she chop that thing finish o

😂😂

I will come though, after she's done eating all that shit on the table.😂

🤣🤣🤣

No be me go leave suya for veggie only 😄

Make I come back come Dey chop raw pepper?😂😂

You can imagine

I dey go hux from there 🤧😭😹😹😹

😂😂

Eat your grass alone abeg😒

I swear

Nah house I Dey go sleeep straight

Aje

Come back come chop leaf? 😂

🤣🤣🤣

Nothing dey appetizing here, I will run far way

Dem for just compete on who eat grass pass na 😂

To come and follow her eat vegetarian 😂😂

Mothers and chipping in healthy diet😂😂 nothing for her

🤣🤣🤣

Come do waiting? 😂

Ask me o

When I no be goat?😭

lol

The only person who go comeback 😂😂😂@AgyekumYeboah

Wait bro disappeared 😂

Come back to do what exactly

Hahahaha

I no go come back ohh. Too much veggies. What happened to the sweet things? 😭

😂when I no b goat

Ran away 😂

The boy ran for his life

Aswr, na my cartel crib I dey go straight away 😂😂

Lmao 😂 bro is not about to eat all that 😭

When I no be ewure

😂😂😂

Continue eating grass 😂😂

Na only vege go come back

Smart move

lol

Give him puna trust me he will come back 🤣🤣🤣😁😁

🤣🤣

When I no be goat🤣

When person no be goat 🐐 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

🤣🤣
Benzer Videolar
Ogo Oyo!! Senior Great Ife!!! “If you go OSU na your fault” 🤣🤣🤣
ADEMOLA
33,148 görüntüleme • 2 ay önce
