Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If Olamide fit pull this kind crowd abroad make thunder fire me
1,044,104 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Olamide? If No be say that guy get label help many people... he no even popular reach awake. He still no get hit reach asake. Very local champ

Cook 😭😭

Olamide versus Psquare in 2026? Wetin olamide dey even sing😂😂

What’s the whole comparison about? P-square in their prime was the biggest musicians in the whole Africa nobody comes close absolutely nobody buh if you say longevity and legacy then you’ll have to give it to Olamide because he was set part for a lot of people.

They literally pulled features with Akon and Rick Ross Olamide will break his back

Olamide no reach na. I wonder how him take blow self.

😭😭😭

Very popular song in Sweden

Him back and spinal cord go break

I don't think it's the Olamide we all know that you're talking about here.

Start your morning

Olamide OVO arena show no wan end cuz songs too much Baddo was doing 30 seconds performance at some point, una dey whine baba milli gan sha

Broo then olamide no chase international recognition wallahi

Comparing olamide and P-Square is unimaginable... P-Square na OG's even olamide sef know.

Olamide that can’t sellout stadium in Lagos his strongest ground?! 😂😭

Same olamide? Are you whining?

I think you need to watch this

Lmaoo Psqure una, they never sell out 02 abeg abeg 😂🤣

Ahnn😭😭😭 Be like na 2018 dem born this one

Mumu show me their 02arena sold out show You wey dem born 1970😆😭

@Motion_Boy_ He no pass like that Just show us

@Motion_Boy_ You dey mind the fool😂🤣, gassing them for shows wey dey bring them out to perform. They are comparing those frauds brothers with Olamide🤣

@West_thedj @Motion_Boy_ That's their show, Albert hall.. that's not the 02

@West_thedj @Motion_Boy_ So na olamide no fit pull crowd in Albert Hall😂

E no go beta for Una wey dey compare the biggest music duos in the whole world with Olamide 😭

Asides shakiti bobo, which olamide song go global? I go mention more than 30 of psquare own

Where e wan see am

There was a time Psquare was biggest in the country their only rival was 2 face lmaoo even wizkid felt small around them there was never a time for olamide like that ya he will always get his street rec but he’s not better than Psquare lmao

Make dem present their Grammy nomination ordinary nomination people wey no fit lace Asake shoe

With the look of thing na by tribe ona dey take judge olamide #saynototribalism

Olamida can’t even lace their shoes P square are the greatest ever

Omo gone too soon go be your portion ohh if you no thread carefully sha No cap 🧢

see asake no get motion reach lil kesh in his prime talkless of olamide but nah streaming Era and modern music evolvement with more nowadays social media access cause this see finish Sha. But in all I still blame olamide for easily relent on international matters

You no go wake up

Biggest in Africa then, not just Nigeria, as a Nigerian, you won’t understand how big they were until you watch their shows in other African countries and see fans fainting, crying, screaming all because Psquare just climbed the stage, watching this video alone gives me nostalgia

Pls remove urself from such comparison it's a disrespect. This whole music industry is looking up to Burna 🐐,he has set the standards already

No be this same people dey compare phyno olamide Igbo Dem people nah una get time to dey entertain Dem P square no even reach fire boy sef not to talk of olamide Big Badoo ❤️ oga oo

For the record, Olamide has had many hit songs without featuring other artists, especially when compared to Psquare. So, think before you talk ooo 😂. Abi, which aspect exactly are you basing your comparison on?

OVO arena London na 12,500k capacity while Royal Albert hall na 6k capacity dum!!b boi, olamide pull that shiit in London , no worry thunder wey go fire u dey do press up 😂

Sango olukoso ayara ina jo bami fi ara pa boboyi

P square na old takers Dead that talk Olamide birthed a whole generation of afrobeats artist His legacy is untouched

Young man what do you have against Olamide for you belittle him to this extent, like I mean I’m a wizkid fan but to some extent I have to give respect to baddo no matter what. Young man please be careful of what you wish for yourself.

Your comparison is an insult to Psquare

Olamide wey no fit sell out stadium for Eastern part of him country 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
So this kind gün dey fire 🔥? Well it can fire but e sure me say e no fit kpai person as e fit break that small rubber 🤣.
Enugu last born
163,974 görüntüleme • 1 ay önce
