Loading video...
Video Failed to Load
If only these girls really know 🤣
35,320 views • 1 year ago •via X (Twitter)
31 Comments

Boys are happy the world is happy 😃

Na their thinking be that No surprise

Ayomaff songs go dey make you carry body🔥🔥

this food go sweet pass wetin some girls dey cook sef.

Boys lifestyle >>>>> 😂😂

😂😂😂

😂

Ayo maff deh carry everybody reach there

Aswear Food and ayomaff combo😂😅

My best jam in that album

💙💙

@attah_akor Wahala

They don’t know 😂😂😂

Food is ready , boys are happy

I too happy say I be guy and I dey experience places like this 💯

Nah only Ayomaff song fit unite boys like this

AyoMaff lyrics don turn to everybody short reply 😂 😂 😂 😂 😂

Sometime we don’t need them but the boys to joke and laugh 😆. Just to misbehave with your friends

Ongbemilo 😹😹

Na food deh give ginger 😌😂

lol

😁😁

Maffian ya werey gan

see better cruise wey guys dey catch

That food go reach all of them ?

@xviddl

Everybody just Dey chop Ayomaff

Boys life no really hard

Omo this kind good Dey sweet eee I miss my guys …make I resume school back asap

Ayomaff songs dey move person

😂
