Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

1,087,911 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Mich profil fotoğrafı
Mich1 yıl önce

Hold for me joor

Mckinzy 🎸🎶 profil fotoğrafı
Mckinzy 🎸🎶1 yıl önce

Na so you shout say Isco go teach us ball. We wan kee am 😂

Osarugue profil fotoğrafı
Osarugue1 yıl önce

Who wan give am this kind space?

Enogie || profil fotoğrafı
Enogie ||1 yıl önce

U Dey use benfica Same benfica wey we Dey pipe normally

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅1 yıl önce

Vitinha from PSG does more than this 😂

Xabiboy profil fotoğrafı
Xabiboy1 yıl önce

Space no Dey Stamford bridge to Dey turn like mumu.

Alberto profil fotoğrafı
Alberto1 yıl önce

It’s not abt out muscling him he won’t even see the ball while Barca r just passing it

OSOLO OF APOMU PIKIN PIKIN profil fotoğrafı
OSOLO OF APOMU PIKIN PIKIN1 yıl önce

We go chop Chelsea like we de do vacation on a pebble beach.

Tray not Trey!! profil fotoğrafı
Tray not Trey!!1 yıl önce

Make una wound Chelsea please 😭🙏🏽

micahelx SoSo profil fotoğrafı
micahelx SoSo1 yıl önce

My guy, focus on your small La Liga club first. If e sure for you, bet Barcelona to beat Chelsea. Last year you couldn’t even beat Inter Milan, now you dey talk say you go beat Chelsea? 😂😂 you struggle to beat benfica Na Chelsea you want come beat. 😂 ask PSG what’s up.

TRAP 🇪🇸🇦🇷 profil fotoğrafı
TRAP 🇪🇸🇦🇷1 yıl önce

De Jong go use there waist play small too 😂😂😂

ambitious profil fotoğrafı
ambitious1 yıl önce

Average Chelsea fans

RPG 🥶🥷 profil fotoğrafı
RPG 🥶🥷1 yıl önce

Caicedo tie Vitinha and Fabian keep for pocket, e come be this one 😂 Only Enzo will handle him 😂

𝕳𝖆𝖗𝖇𝖎𝖔𝖉𝖚𝖓 𝕭𝖔𝖇𝖔 𝕻𝖎𝖐𝖎𝖓🥷🏿👾 profil fotoğrafı
𝕳𝖆𝖗𝖇𝖎𝖔𝖉𝖚𝖓 𝕭𝖔𝖇𝖔 𝕻𝖎𝖐𝖎𝖓🥷🏿👾1 yıl önce

Turning all 90 minutes just to lose against inter😂 Clown Barca and Arsenal 5&6 Them no get sense still Dey delusional

PHADO ⚡️ profil fotoğrafı
PHADO ⚡️1 yıl önce

All this passes na normal passes wey Enzo dey pass every match na. Lmao You dey show me Benfica highlights, you know how many I do them 😂 Reality go soon hit all this Barca fans

TOBILOBA 🦾 profil fotoğrafı
TOBILOBA 🦾1 yıl önce

Where he wan see this kain space ?😂😂

• profil fotoğrafı
•1 yıl önce

na this one make me follow u no be yr music aje

Cench profil fotoğrafı
Cench1 yıl önce

You and Zlatan wey Dey behave like pikin una go lose come Dey vex online 🤣🤣

Kelvin profil fotoğrafı
Kelvin1 yıl önce

una still dy underrated caicedo, I pity pedri sha 😒

Arinze profil fotoğrafı
Arinze1 yıl önce

Till den will shall see😂 I know what my boys can do

KASH profil fotoğrafı
KASH1 yıl önce

Na Caicedo front you wan dey do 360 when you no be egungun interview girls, ok na

Kayy ❤️‍🔥 profil fotoğrafı
Kayy ❤️‍🔥1 yıl önce

Them think say football na by gra gra 😂😂🤣

VIK-TOH12 profil fotoğrafı
VIK-TOH121 yıl önce

Dem say out Muscle, u dey show us highlight of cringe passes… dem vitinha,neves, Fabian Ruiz do pass all this one last season only for them to fold up when caicedo show up

Dave profil fotoğrafı
Dave1 yıl önce

Strength no save Samson, e dey talk Caicedo.

Vasco profil fotoğrafı
Vasco1 yıl önce

😂😂😂😂wait oo Na this thing pedri dey really play ? We no need Caicedo Na Essugo go mark am We go keep Caicedo for Bayern

i dey call . i dey come back🦅🦅🦅 profil fotoğrafı
i dey call . i dey come back🦅🦅🦅1 yıl önce

Mtcheew Any small thing dey show spinning against small small teams Come spin against caicedo na You dey underrate my midfield You know much dey that midfield

Adekunle_CFC🐐 profil fotoğrafı
Adekunle_CFC🐐1 yıl önce

What's this nonsense?

Lee 🇨🇻 profil fotoğrafı
Lee 🇨🇻1 yıl önce

lol

amebo profil fotoğrafı
amebo1 yıl önce

Our defenders are too tall for that shit

Adeboye🤑 profil fotoğrafı
Adeboye🤑1 yıl önce

Best reply 😂😂 If you like gym caicedo ko comando ni

Lord rizz profil fotoğrafı
Lord rizz1 yıl önce

lol 😂 see Kala shey nah laliga caicedo day play 4 Caicedo go con day give ham space day shift back 😂

Chikwe_Prince profil fotoğrafı
Chikwe_Prince1 yıl önce

Before PSG game I think say na election period for this app,,PSG players pictures plaster everywhere with this same yarns ... E go clear for everybody eye soon ..

Benzer Videolar