Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
IF YOU LIKE GYM !!!!
736,338 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
38 Yorum

Ogunmepon you no know Watin you don do for agenda community, nice one 😂😂🤲

Thank you for this move, you no sabi wetin you do for us😂😂😂

😂😂😂😂😂

She see sey na mad men dey passage, she turn back 😂

Breakfast: carrot and Asaro 😂😂 This guy couldn’t hold his laughter back anymore

Ogunmepo mapami now😹😹

💔😂na here off me pass

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Coach: breakfast groundnut Student: I don’t eat nuts Coach: Groundnut oil 😂😭 Student:

See pattern, Gilmore abeg 😂😂

Igwe give Gilmore 3 beautiful maidens for making me laugh

🙂↔️

On a serious note, una sure say this guy dey alright? 😭😭😹😹 Wetin be this?

Bro was like e don do oh 😂😂

Me diving to catch my blessings, They shall not pass me by. Haaaaaaa Haaaaa 😂😂

This guy na werey 🤣🤣 baba say kerewa

gym trainer don lose focus 😂😂😂😂

Wtf does this workout do 😂😂😂

don’t forget you are jogging from surulere to kaduna 🤣🤣🤣🤣🤣

I go still gym 😂😂

Tf 😂😂😂

He’s too funny, the actors were busy breaking character and laughing😂

This one count?

na Victor you dey train ? you no dey fear 😂😂😂

Why she turn back

Gilmore PA dey try😂

The fact that he always picks the right car 💯

🤣🤣🤣🤣

Gilmore voice over can never seize to make me laugh😂😂😂 his voice overs are goated

You don craze 😂😂😂

Ogunmepon 😂

na this part i like😂😅

There😂😂😂😂

This guy don Dey flow state 😂😂🔥👌

This man rent don due.😂😂 He just Dey give us back to back.😂😂😂

Bro tell us the truth is there something wrong 😂😂

All other industry on the watch as they wait for gilmoorre to cast them

😂😂😂😂
