正在加载视频...

视频加载失败

If you no strong, no enter Lagos oo

224,853 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Ọmọlúàbí 的头像
Ọmọlúàbí5 个月前

@LordVinci21 The guy wey dy video.. I no say nah both hand you tey hold your phone😂😂 any mistake like this Omo otilor

KELVIN OBINNA🪼 的头像
KELVIN OBINNA🪼5 个月前

@LordVinci21 No be joke oh. If you no get squad dey limit your movements.

BillzJUPITER 🌕 的头像
BillzJUPITER 🌕5 个月前

@LordVinci21 Sense no tell this one say that pipe na paper for that bobo body. Baba get luck 😂

TkraneTrades 的头像
TkraneTrades5 个月前

@LordVinci21 The other guy is a lazy fucker. Why using weapon when your opponent is using his bare hands?

Mickeyyy 的头像
Mickeyyy5 个月前

@LordVinci21 On FULL KAFTAN OH😭😭 Respect your drip abeg

Kath 的头像
Kath5 个月前

@LordVinci21 Everybody don craze for Naija Use your hand no use pipe

Akhere Success 的头像
Akhere Success5 个月前

@LordVinci21 Na gun i go Dey carry up and down iffa Dey Lagos 😒🥲

KAYWRITESALUKO 的头像
KAYWRITESALUKO5 个月前

@LordVinci21 Fr this Lagos, u fit dey your dey make problem still find you come....

Believe 💯 的头像
Believe 💯5 个月前

@LordVinci21 Na why i talk say Everybody for Lagos dey mad but them no know

Rhythm & Vibes 的头像
Rhythm & Vibes5 个月前

@LordVinci21 Which one be “use your hand”😭

LOKIE💛 的头像
LOKIE💛5 个月前

@LordVinci21 Abeg set stage 🥹🥹

Ashọ̀lá κόραξ Ọ̀ṣọ́ọ̀sì® 的头像
Ashọ̀lá κόραξ Ọ̀ṣọ́ọ̀sì®5 个月前

@LordVinci21 E sonda am wetin no good

Ayinde 🍁 的头像
Ayinde 🍁5 个月前

@LordVinci21 Use your hand don’t use pipe

Tuns 的头像
Tuns5 个月前

@LordVinci21 Fresh Outta Yaba Left

T A A S H A . 的头像
T A A S H A .5 个月前

@LordVinci21

Adekola 🇬🇧 🇳🇬 的头像
Adekola 🇬🇧 🇳🇬5 个月前

@LordVinci21 Na Yaba be this na 😂

Harab DC 的头像
Harab DC5 个月前

@LordVinci21 Omo that guy on native don chop better beating sha 😂😂 he no sabii throw blow😂

Dis 的头像
Dis5 个月前

@LordVinci21 Dem suppose join hand beat white hoodie black & blue Alaye shift make people digger am

Biggest Posh 的头像
Biggest Posh5 个月前

@LordVinci21 Lagos is another word on its own

hey cyril 的头像
hey cyril5 个月前

@LordVinci21 Portable and Carter

Olajide Exchange 的头像
Olajide Exchange5 个月前

@LordVinci21 Yaba wa o! 😂

Adeleke🖤🐺 的头像
Adeleke🖤🐺5 个月前

@LordVinci21 Tejuosho boys and wahala na 5&6 😂

Oruaka crochet 的头像
Oruaka crochet5 个月前

@LordVinci21 Yaba on top bridge 😂

A T M 的头像
A T M5 个月前

@LordVinci21 This is yaba

Sativa & Indica 的头像
Sativa & Indica5 个月前

@LordVinci21 I Dey hear use your hand no use pipe some people are not even ready to settle fight dey just wan watch the fight

Pro LOGIC 的头像
Pro LOGIC5 个月前

@LordVinci21 Use your hand 😂

Alexisayodeji 的头像
Alexisayodeji5 个月前

@LordVinci21 When that fresh Air from the left hand side done blow come the centre of yaba na weytin u dey see so.

Kahlifatoothpick🤺 的头像
Kahlifatoothpick🤺5 个月前

@LordVinci21 Yaba

𝔡α𝓥𝑒༒ 的头像
𝔡α𝓥𝑒༒5 个月前

@LordVinci21 “Use your hand”😂😂

Ugozzy Uk 🇬🇧 的头像
Ugozzy Uk 🇬🇧5 个月前

@LordVinci21 If dem fight finish dem go leave dem self’s 😂😂

ONILUDE SEUN 的头像
ONILUDE SEUN5 个月前

@LordVinci21 No b yaba be this ?

相关视频