ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
IKEBE 3000 - BLAQBONEZ x ASAKE โช๏ธ๐ช
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Baby Save me ๐ญ๐ญ๐ญ๐ฅ๐ฅ Help me tell Asake say he's so good when it comes to this music p

@BlaqBonez Toki how you dey do this video.. I wan sabi am!! I wan do my own abeg

you no go turn up keh

Asake too good abeg ๐ญ๐ช

@Mak4uever Asake good no worry

I don dey wait for your video since ๐๐๐ฅ

@iamjuspat Toki too activeeeeeeeee๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Idolo You no Dey ever disappoint ๐

He don deliver again o ๐ญ๐ฅ

@giran_republic How take dey do these videos so fast ile this

@BlaqBonez MR MONEY NO GO TURN UP KE ๐ฅ๐ฅ I trust am like mad

@BlaqBonez This your painting cruel bruh rich man dey always see poor man suffer as art

You are saved already ๐ค

Asake never disappoint ๐

You need to say my GOAT Sabi ๐ do am

So these Egbon still first me ๐คฆโโ๏ธ

@BlaqBonez i trust am gan ๐๐

@BlaqBonez I envy you idan๐ญ

Baddestโค๏ธโค๏ธ

@BlaqBonez You Dey do the vid down before song even drop

Ikebe na life

@BlaqBonez For song wey just drop u don rush learn all lyrics dey calm down oo Toki ๐

Toki we dey chop am for here seh ๐ช๐ฅโค๏ธ

Active

My goat

Na song be dis ?

@giran_republic Baby save me

@giran_republic Ten ikebe for the summer

Try Dey tell Asake truth abeg

@heisdami0 Ahhhhhh ori kaan burst niii

How Asake wan safe person whit all this hit like this ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

You no go tell alake true now bro

Too activ ๐ฅถ IKEBE szn ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
IKEBE 3000 out now
NOMADINHO
215,272 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅคฉๅ




