Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
IKEBE 3000 OUT NOW
Комментарии: 34

Eating it right now 🔥🔥🔥

@abazwhyllzz I’ll make a video soon, I love this song 😍

Omo asake kill this jam

NOMADINHO see wetin you start 😆

Asake loves blaqbonez so much

Blaq nah u get the motion !👍🏽🔥❤️

Na real dollars be that and na Asake get everything 🤣🤣🤣🤣🤣. Mr money for a bloody reason

Is like Blaqk wan collect me from Asake Make him calm down ooo Make una tell am

give us and expo date of the album.

what be the meaning of ikebe?

Blaq you don Dey stress my idolo 😂

You and Asake fit give us EP.

Blaqky no kill me na 🤤🔥🔥🔥🔥

I don't know how to describe your versatility..... It's out of this world

versatility ni 🔥🎶 E file fun emeka joor 😂🔥

On repeat 🔁 🔥🔥

Asake move just dey funny 😂🤲

Let's go I fkn love this song

I swear na me happy for Blaq pass, dem almost spoil he name but God turn am to diamond 💎 😅 mad momentum

Issa banger

You just dey give Asake joy

Wetin asake dey do abeg😭😭

Why Asake stash big pass your own @BlaqBonez ?

This visuals mad gan wtf

You both cooked 🔥😭

🔥

IKEBE WHYNE YOUR WHYNE , 💙💙💙

See as asake just de smile.

Better gbedu

🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Wetin una de sing kwanu

🙂

@Big_Stickz Asake dey dance praise and worship.😭😭

Watin blaqbonez wan buy abeg
Похожие видео
Sensitive content
IKEBE 3000 out now
NOMADINHO
215,272 просмотров • 1 день назад




