Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

IKEBE 3000 - BLAQBONEZ x ASAKE โ–ช๏ธ๐Ÿช–

120,658 Aufrufe โ€ข vor 1 Tag โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von STAY REAL
STAY REALvor 1 Tag

Baby Save me ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ Help me tell Asake say he's so good when it comes to this music p

Profilbild von Uncle Femi Dapson
Uncle Femi Dapsonvor 1 Tag

@BlaqBonez Toki how you dey do this video.. I wan sabi am!! I wan do my own abeg

Profilbild von ๐•†๐•ƒ๐”ธ๐”นโ˜จ๐•Šโ˜จ ๐Ÿ“ฟโ˜ฆ๏ธ๐Ÿ
๐•†๐•ƒ๐”ธ๐”นโ˜จ๐•Šโ˜จ ๐Ÿ“ฟโ˜ฆ๏ธ๐Ÿvor 1 Tag

you no go turn up keh

Profilbild von Ibrahim ๐Ÿช–
Ibrahim ๐Ÿช–vor 1 Tag

Asake too good abeg ๐Ÿ˜ญ๐Ÿช–

Profilbild von OPE YEMI ๐Ÿช–
OPE YEMI ๐Ÿช–vor 1 Tag

@Mak4uever Asake good no worry

Profilbild von ๐“š๐“ฎ๐“ต๐“ต๐”‚ ๐“‘๐“ธ๐“ท๐“ฒ๐“ฝ๐“ธ ๐Ÿ‘‘
๐“š๐“ฎ๐“ต๐“ต๐”‚ ๐“‘๐“ธ๐“ท๐“ฒ๐“ฝ๐“ธ ๐Ÿ‘‘vor 1 Tag

I don dey wait for your video since ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

Profilbild von SKB
SKBvor 1 Tag

@iamjuspat Toki too activeeeeeeeee๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von IamJP ๐Ÿช–
IamJP ๐Ÿช–vor 1 Tag

Idolo You no Dey ever disappoint ๐Ÿ

Profilbild von sureboy ๐Ÿช–
sureboy ๐Ÿช–vor 1 Tag

He don deliver again o ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Saint Joe ๐Ÿฅท๐Ÿฅ€
Saint Joe ๐Ÿฅท๐Ÿฅ€vor 1 Tag

@giran_republic How take dey do these videos so fast ile this

Profilbild von Nymous
Nymousvor 1 Tag

@BlaqBonez MR MONEY NO GO TURN UP KE ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ I trust am like mad

Profilbild von Eze1Buruburu๐Ÿ‘‘
Eze1Buruburu๐Ÿ‘‘vor 1 Tag

@BlaqBonez This your painting cruel bruh rich man dey always see poor man suffer as art

Profilbild von SULTAN ๐Ÿช–
SULTAN ๐Ÿช–vor 1 Tag

You are saved already ๐Ÿ˜ค

Profilbild von Mak๐Ÿช–
Mak๐Ÿช–vor 1 Tag

Asake never disappoint ๐Ÿ˜Œ

Profilbild von Gustavo NG
Gustavo NGvor 1 Tag

You need to say my GOAT Sabi ๐Ÿ do am

Profilbild von KASHAMADUPE โค๏ธ
KASHAMADUPE โค๏ธvor 1 Tag

So these Egbon still first me ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von Perryblack
Perryblackvor 1 Tag

@BlaqBonez i trust am gan ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dangbana๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ๐Ÿช–
Dangbana๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ๐Ÿช–vor 1 Tag

@BlaqBonez I envy you idan๐Ÿ˜ญ

Profilbild von GRACIOU$
GRACIOU$vor 1 Tag

Baddestโค๏ธโค๏ธ

Profilbild von ๐Ÿฅท
๐Ÿฅทvor 1 Tag

@BlaqBonez You Dey do the vid down before song even drop

Profilbild von Boyonblaq
Boyonblaqvor 1 Tag

Ikebe na life

Profilbild von Willy
Willyvor 1 Tag

@BlaqBonez For song wey just drop u don rush learn all lyrics dey calm down oo Toki ๐Ÿ˜’

Profilbild von PRINCE ADETUNJI ๐Ÿช–๐Ÿช–
PRINCE ADETUNJI ๐Ÿช–๐Ÿช–vor 1 Tag

Toki we dey chop am for here seh ๐Ÿช–๐Ÿ”ฅโค๏ธ

Profilbild von Covenant๐ŸŽ‰
Covenant๐ŸŽ‰vor 1 Tag

Active

Profilbild von mr emeka
mr emekavor 1 Tag

My goat

Profilbild von MUHAMMEDโ„ข๏ธ
MUHAMMEDโ„ข๏ธvor 1 Tag

Na song be dis ?

Profilbild von mr miles
mr milesvor 1 Tag

@giran_republic Baby save me

Profilbild von Mr Money๐Ÿซถ๐Ÿช–
Mr Money๐Ÿซถ๐Ÿช–vor 1 Tag

@giran_republic Ten ikebe for the summer

Profilbild von ๐ŸงŒ
๐ŸงŒvor 1 Tag

Try Dey tell Asake truth abeg

Profilbild von Bodwickk
Bodwickkvor 1 Tag

@heisdami0 Ahhhhhh ori kaan burst niii

Profilbild von bigest giran fan ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿช–
bigest giran fan ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿช–vor 1 Tag

How Asake wan safe person whit all this hit like this ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von ak ๐Ÿช–๐Ÿฆ€
ak ๐Ÿช–๐Ÿฆ€vor 1 Tag

You no go tell alake true now bro

Profilbild von ร“LA_MILEKAN
ร“LA_MILEKANvor 1 Tag

Too activ ๐Ÿฅถ IKEBE szn ๐Ÿ‘

ร„hnliche Videos

IKEBE 3000 out now
0:36

Sensitive content

IKEBE 3000 out now

NOMADINHO

215,272 Aufrufe โ€ข vor 1 Tag

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY ๐Ÿ˜ˆ
0:50

Sensitive content

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY ๐Ÿ˜ˆ

NOMADINHO

774,182 Aufrufe โ€ข vor 8 Tagen