Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

IKEBE 3000 - BLAQBONEZ x ASAKE ▪️🪖

120,658 views • 1 day ago •via X (Twitter)

33 Comments

STAY REAL's profile picture
STAY REAL1 day ago

Baby Save me 😭😭😭🔥🔥 Help me tell Asake say he's so good when it comes to this music p

Uncle Femi Dapson's profile picture
Uncle Femi Dapson1 day ago

@BlaqBonez Toki how you dey do this video.. I wan sabi am!! I wan do my own abeg

𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁's profile picture
𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁1 day ago

you no go turn up keh

Ibrahim 🪖's profile picture
Ibrahim 🪖1 day ago

Asake too good abeg 😭🪖

OPE YEMI 🪖's profile picture
OPE YEMI 🪖1 day ago

@Mak4uever Asake good no worry

𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑's profile picture
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑1 day ago

I don dey wait for your video since 😂😂🔥

SKB's profile picture
SKB1 day ago

@iamjuspat Toki too activeeeeeeeee🔥🔥🔥

IamJP 🪖's profile picture
IamJP 🪖1 day ago

Idolo You no Dey ever disappoint 🐐

sureboy 🪖's profile picture
sureboy 🪖1 day ago

He don deliver again o 😭🔥

Saint Joe 🥷🥀's profile picture
Saint Joe 🥷🥀1 day ago

@giran_republic How take dey do these videos so fast ile this

Nymous's profile picture
Nymous1 day ago

@BlaqBonez MR MONEY NO GO TURN UP KE 🔥🔥 I trust am like mad

Eze1Buruburu👑's profile picture
Eze1Buruburu👑1 day ago

@BlaqBonez This your painting cruel bruh rich man dey always see poor man suffer as art

SULTAN 🪖's profile picture
SULTAN 🪖1 day ago

You are saved already 😤

Mak🪖's profile picture
Mak🪖1 day ago

Asake never disappoint 😌

Gustavo NG's profile picture
Gustavo NG1 day ago

You need to say my GOAT Sabi 🐐 do am

KASHAMADUPE ❤️'s profile picture
KASHAMADUPE ❤️1 day ago

So these Egbon still first me 🤦‍♂️

Perryblack's profile picture
Perryblack1 day ago

@BlaqBonez i trust am gan 😂😂

Dangbana🇬🇭🪖's profile picture
Dangbana🇬🇭🪖1 day ago

@BlaqBonez I envy you idan😭

GRACIOU$'s profile picture
GRACIOU$1 day ago

Baddest❤️❤️

🥷's profile picture
🥷1 day ago

@BlaqBonez You Dey do the vid down before song even drop

Boyonblaq's profile picture
Boyonblaq1 day ago

Ikebe na life

Willy's profile picture
Willy1 day ago

@BlaqBonez For song wey just drop u don rush learn all lyrics dey calm down oo Toki 😒

PRINCE ADETUNJI 🪖🪖's profile picture
PRINCE ADETUNJI 🪖🪖1 day ago

Toki we dey chop am for here seh 🪖🔥❤️

Covenant🎉's profile picture
Covenant🎉1 day ago

Active

mr emeka's profile picture
mr emeka1 day ago

My goat

MUHAMMED™️'s profile picture
MUHAMMED™️1 day ago

Na song be dis ?

mr miles's profile picture
mr miles1 day ago

@giran_republic Baby save me

Mr Money🫶🪖's profile picture
Mr Money🫶🪖1 day ago

@giran_republic Ten ikebe for the summer

🧌's profile picture
🧌1 day ago

Try Dey tell Asake truth abeg

Bodwickk's profile picture
Bodwickk1 day ago

@heisdami0 Ahhhhhh ori kaan burst niii

bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖's profile picture
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖1 day ago

How Asake wan safe person whit all this hit like this 😭😭😭😭

ak 🪖🦀's profile picture
ak 🪖🦀1 day ago

You no go tell alake true now bro

ÓLA_MILEKAN's profile picture
ÓLA_MILEKAN1 day ago

Too activ 🥶 IKEBE szn 🍑

Related Videos

IKEBE 3000 out now
0:36

Sensitive content

IKEBE 3000 out now

NOMADINHO

215,272 views • 1 day ago

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈
0:50

Sensitive content

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈

NOMADINHO

774,182 views • 8 days ago