Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

IKEBE 3000 - BLAQBONEZ x ASAKE ▪️🪖

120,658 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля STAY REAL
STAY REAL1 день назад

Baby Save me 😭😭😭🔥🔥 Help me tell Asake say he's so good when it comes to this music p

Фото профиля Uncle Femi Dapson
Uncle Femi Dapson1 день назад

@BlaqBonez Toki how you dey do this video.. I wan sabi am!! I wan do my own abeg

Фото профиля 𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁
𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁1 день назад

you no go turn up keh

Фото профиля Ibrahim 🪖
Ibrahim 🪖1 день назад

Asake too good abeg 😭🪖

Фото профиля OPE YEMI 🪖
OPE YEMI 🪖1 день назад

@Mak4uever Asake good no worry

Фото профиля 𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑1 день назад

I don dey wait for your video since 😂😂🔥

Фото профиля SKB
SKB1 день назад

@iamjuspat Toki too activeeeeeeeee🔥🔥🔥

Фото профиля IamJP 🪖
IamJP 🪖1 день назад

Idolo You no Dey ever disappoint 🐐

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖1 день назад

He don deliver again o 😭🔥

Фото профиля Saint Joe 🥷🥀
Saint Joe 🥷🥀1 день назад

@giran_republic How take dey do these videos so fast ile this

Фото профиля Nymous
Nymous1 день назад

@BlaqBonez MR MONEY NO GO TURN UP KE 🔥🔥 I trust am like mad

Фото профиля Eze1Buruburu👑
Eze1Buruburu👑1 день назад

@BlaqBonez This your painting cruel bruh rich man dey always see poor man suffer as art

Фото профиля SULTAN 🪖
SULTAN 🪖1 день назад

You are saved already 😤

Фото профиля Mak🪖
Mak🪖1 день назад

Asake never disappoint 😌

Фото профиля Gustavo NG
Gustavo NG1 день назад

You need to say my GOAT Sabi 🐐 do am

Фото профиля KASHAMADUPE ❤️
KASHAMADUPE ❤️1 день назад

So these Egbon still first me 🤦‍♂️

Фото профиля Perryblack
Perryblack1 день назад

@BlaqBonez i trust am gan 😂😂

Фото профиля Dangbana🇬🇭🪖
Dangbana🇬🇭🪖1 день назад

@BlaqBonez I envy you idan😭

Фото профиля GRACIOU$
GRACIOU$1 день назад

Baddest❤️❤️

Фото профиля 🥷
🥷1 день назад

@BlaqBonez You Dey do the vid down before song even drop

Фото профиля Boyonblaq
Boyonblaq1 день назад

Ikebe na life

Фото профиля Willy
Willy1 день назад

@BlaqBonez For song wey just drop u don rush learn all lyrics dey calm down oo Toki 😒

Фото профиля PRINCE ADETUNJI 🪖🪖
PRINCE ADETUNJI 🪖🪖1 день назад

Toki we dey chop am for here seh 🪖🔥❤️

Фото профиля Covenant🎉
Covenant🎉1 день назад

Active

Фото профиля mr emeka
mr emeka1 день назад

My goat

Фото профиля MUHAMMED™️
MUHAMMED™️1 день назад

Na song be dis ?

Фото профиля mr miles
mr miles1 день назад

@giran_republic Baby save me

Фото профиля Mr Money🫶🪖
Mr Money🫶🪖1 день назад

@giran_republic Ten ikebe for the summer

Фото профиля 🧌
🧌1 день назад

Try Dey tell Asake truth abeg

Фото профиля Bodwickk
Bodwickk1 день назад

@heisdami0 Ahhhhhh ori kaan burst niii

Фото профиля bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖1 день назад

How Asake wan safe person whit all this hit like this 😭😭😭😭

Фото профиля ak 🪖🦀
ak 🪖🦀1 день назад

You no go tell alake true now bro

Фото профиля ÓLA_MILEKAN
ÓLA_MILEKAN1 день назад

Too activ 🥶 IKEBE szn 🍑

Похожие видео

IKEBE 3000 out now
0:36

Sensitive content

IKEBE 3000 out now

NOMADINHO

215,272 просмотров • 1 день назад

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈
0:50

Sensitive content

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈

NOMADINHO

774,182 просмотров • 8 дней назад