正在加载视频...

视频加载失败

IKEBE 3000 - BLAQBONEZ x ASAKE ▪️🪖

120,658 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)

33 条评论

STAY REAL 的头像
STAY REAL1 天前

Baby Save me 😭😭😭🔥🔥 Help me tell Asake say he's so good when it comes to this music p

Uncle Femi Dapson 的头像
Uncle Femi Dapson1 天前

@BlaqBonez Toki how you dey do this video.. I wan sabi am!! I wan do my own abeg

𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁 的头像
𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁1 天前

you no go turn up keh

Ibrahim 🪖 的头像
Ibrahim 🪖1 天前

Asake too good abeg 😭🪖

OPE YEMI 🪖 的头像
OPE YEMI 🪖1 天前

@Mak4uever Asake good no worry

𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑 的头像
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑1 天前

I don dey wait for your video since 😂😂🔥

SKB 的头像
SKB1 天前

@iamjuspat Toki too activeeeeeeeee🔥🔥🔥

IamJP 🪖 的头像
IamJP 🪖1 天前

Idolo You no Dey ever disappoint 🐐

sureboy 🪖 的头像
sureboy 🪖1 天前

He don deliver again o 😭🔥

Saint Joe 🥷🥀 的头像
Saint Joe 🥷🥀1 天前

@giran_republic How take dey do these videos so fast ile this

Nymous 的头像
Nymous1 天前

@BlaqBonez MR MONEY NO GO TURN UP KE 🔥🔥 I trust am like mad

Eze1Buruburu👑 的头像
Eze1Buruburu👑1 天前

@BlaqBonez This your painting cruel bruh rich man dey always see poor man suffer as art

SULTAN 🪖 的头像
SULTAN 🪖1 天前

You are saved already 😤

Mak🪖 的头像
Mak🪖1 天前

Asake never disappoint 😌

Gustavo NG 的头像
Gustavo NG1 天前

You need to say my GOAT Sabi 🐐 do am

KASHAMADUPE ❤️ 的头像
KASHAMADUPE ❤️1 天前

So these Egbon still first me 🤦‍♂️

Perryblack 的头像
Perryblack1 天前

@BlaqBonez i trust am gan 😂😂

Dangbana🇬🇭🪖 的头像
Dangbana🇬🇭🪖1 天前

@BlaqBonez I envy you idan😭

GRACIOU$ 的头像
GRACIOU$1 天前

Baddest❤️❤️

🥷 的头像
🥷1 天前

@BlaqBonez You Dey do the vid down before song even drop

Boyonblaq 的头像
Boyonblaq1 天前

Ikebe na life

Willy 的头像
Willy1 天前

@BlaqBonez For song wey just drop u don rush learn all lyrics dey calm down oo Toki 😒

PRINCE ADETUNJI 🪖🪖 的头像
PRINCE ADETUNJI 🪖🪖1 天前

Toki we dey chop am for here seh 🪖🔥❤️

Covenant🎉 的头像
Covenant🎉1 天前

Active

mr emeka 的头像
mr emeka1 天前

My goat

MUHAMMED™️ 的头像
MUHAMMED™️1 天前

Na song be dis ?

mr miles 的头像
mr miles1 天前

@giran_republic Baby save me

Mr Money🫶🪖 的头像
Mr Money🫶🪖1 天前

@giran_republic Ten ikebe for the summer

🧌 的头像
🧌1 天前

Try Dey tell Asake truth abeg

Bodwickk 的头像
Bodwickk1 天前

@heisdami0 Ahhhhhh ori kaan burst niii

bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖 的头像
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖1 天前

How Asake wan safe person whit all this hit like this 😭😭😭😭

ak 🪖🦀 的头像
ak 🪖🦀1 天前

You no go tell alake true now bro

ÓLA_MILEKAN 的头像
ÓLA_MILEKAN1 天前

Too activ 🥶 IKEBE szn 🍑

相关视频

IKEBE 3000 out now
0:36

Sensitive content

IKEBE 3000 out now

NOMADINHO

215,272 次观看 • 1 天前

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈
0:50

Sensitive content

IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈

NOMADINHO

774,182 次观看 • 8 天前