Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ilorin people no fit deny this one 😂😭
10 Kommentare

This stuff nah real joor e Dey happen for ayobo self

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

There’s this tribe in Kogi state Called Kaba… Omo ilorin people Dey learn for where this people Dey. 😂😂. Dem go use greetings wound you

I be Ibo but I Dey Ilorin nah so my people Dey do 😂

This once speak Yoruba - though a NUPE people be this "Eku, Eku Oh" go finish for market. Though these ones are acting like psychophants but the NUPE people don't. They just stay in that position for over 3min greetings, even get down from the motorbike and bicycles to position

Dem fit use greetings finish you

@RamadanIBM shey na true...no lie ooo 😂😂

Atall

lol wetin ilorin pple do u

Never 🤣🤣
