正在加载视频...
视频加载失败
I no fit ever delete this clip 😭😂😂
209,443 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
36 条评论

It’s crazy how His head physically got bigger after she left him.

What do you Mean 😭

“Baba I de do where my power reach oh” 😆

I love my woman o, love your own o 3mins later… Baba my woman come change

This guy head no be normal head for human o

"Baba, I dey do as my power reach o" 😂😂

one of the funniest videos of all time man 😂😂

Dis one nah 2 minutes man 👨😂

You people just like violence 😒 Israel, you go marry person wey pass you. My brother you go dead real quick. This thing na water for their side.🤣😂

This isreal still mumu pass lande 😂😂

Man who suppose to work hard na him suppose to just use him life knack all day

If u delete am, u fuck up b dat o😹😹

Say na “I love my woman o” 😂😂

You dey do as your power reach keh🤣🤣

Do as your power reach o 😂💔 If e reach your turn do pass yourself

Na that "Baba...Baba" dey always burst my head😂😂😂

Girl wey no dey feel preeq😂

You Dey Ghola her well ? 😂😂😂

So the car no fi keep am ? 😅

make una tag peller to this video, e get why

Simple

My woman to baba…ahh!! Back up!!

See the head like cashew nuts na ,if na you Shay you no go run 😂😂

U don start again

@alfred_dela_

Make Una free Israel na Una no even real

@LAc0zzy @ollysneh

😂

Juju smile 😂😂😂

Isreal 😅😅😅

What happened to their relationship

Women are meant for every man not one man, don't waste your time

Baba I do where my power reach ooo😎🤣🤣🤣

Na the clap muzz me 😂😂

Baba I do as my power reach oh

Simp men must learn. 😂

