正在加载视频...
视频加载失败
“In a working democracy he’d be in jail”
37 条评论

Una too dull oooo

So ya were ni?

Ori e yii

Ok.

Life Imprisonment straight

And Davido still fit do jail on top this old matter o....

u people can't win osun.. telling people to vote APC or dnt come out🤡

Egbon yi, ori yii to buru, I wonder a lady who settle down with an asshole like you

Context please

@kokomatic Omo Aura for Aura

@grok please explain this to me? I don’t know where the story is coming from

This is AI 😂😂😂

Abi AZ

If we are not trying to be foolish,davido is not as can never be our problem,and if you are talking of people that should be in jail, beginning from the Senate president and almost 90% of our senators should be in jail if truly we have a working democracy...

u too foolish..bcus d old man dnt know way to stop drinking 🤡 make we blame Davido🫴

bring another post … it won’t stop APC from loosing come this saturday…

SEND HIM TO JAIL, HE'S A MONEY MISS ROAD. HE DOESN'T EVEN LISTEN TO HIS "FATHER " EXCEPT HIS "UNCLE " MAYBE THE POLICE NEED TO SEND HIM FOR DNA TEST TO PROVE PATERNITY ISSUES, BECAUSE THE GOVERNOR WAS LIVING WITH HIS BROTHER WHEN HE WAS BORN IN ATLANTA AND MAY HAVE INTIMACY WITH

Hold am for neck 😂

Over 10yrs ago. Why bring it up now

Una sha wan bring obo down

You go carry am nah foolish being, wetin you wan prove nah. Una just too mumu, make una dey mumu for that side bcuz if nah here. Body go tell

Who suppose dey jail koyemi

I no fit believe Nigeria police 😂😂😂

Omo this one go far o😂 Wetin una go dey dig

Kini wi

Aura for Aura 😂🤣😃

Lmao 🤣 agenda

David said BRING IT ON ! 😂😂😂😂

If no be say you mumu How thos two things relate

😳

Cook the fr@ud

Omo people really Mumu oooo

Gbam

You just Dey full for here anyhow

@RealAdeshina in a working democracy you should be in jail for lifetime

Na him kill am?

@Cruisewithmee @davido
